No menu items!
More

    Kizz Daniel – Never Lyrics

    Kizz Daniel – Never (Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel – Never ( Lyrics Lyrics)
    People fear wetin dem no understand
    Dem want make I play my lastcard
    Dem smell my aroma japa
    Won lemi olofin jazzman
    I don get thick skin eno penetrate o
    Big or small I go celebrate o
    I’m still alive and I appreciate baba God day by day

    No call me baba baba
    Ori ade lemi mazamaza
    Travel the world bi ajala ajala
    Scatter the formation pata pata
    I’m on my knees hosana sana
    Make dem no see me fall for yakata ta
    Any kele wey do kayamata
    Save my prick from eternal fire

    Never never will I ever fuck up
    If I fuck up na you fuck up
    And if you fuck up na you fuck up still

    Everyday be like carnival
    Sometimes I be thinking like animal
    Most times I dey pray make tomorrow no born
    Cos tomorrow carry belle for karma
    Straight to the Maitama
    Buy my ticket go the terminal
    Go to Ghana go meet Abena
    Abena roll up for me dagbana

    No call me baba baba
    Ori ade lemi mazamaza
    Travel the world bi ajala ajala
    Scatter the formation pata pata
    I’m on my knees hosana sana
    Make dem no see me fall for yakata ta
    Any kele wey do kayamata
    Save my prick from eternal fire

    Never never will I ever fuck up
    If I fuck up na you fuck up
    And if you fuck up na you fuck up still

    Never never will I ever fuck up
    If I fuck up na you fuck up
    And if you fuck up na you fuck up still
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Kidd Keo – “Y...

    Kidd Keo - "Y Que Si No Hay Amor?"...

    Kolja Goldstein – URLA...

    Kolja Goldstein - URLA & GAIA ( Lyrics) Letra...

    KYOTTO – Buscándote Letra

    KYOTTO - Buscándote Letras, Lyrics: KYOTTO - Buscándote...

    KARRAHBOOO – Running Late...

    KARRAHBOOO - Running Late ( Lyrics Letra )...

    KARDO – KEINER Lyrics

    KARDO - KEINER (JIBÎR NAKIM) Lyrics Letra XWAVE KARDO...

    Kali Uchis ft Karol...

    Kali Uchis ft Karol G - Labios Mordidos Letras,...

    Kizz Daniel – Red & Green Lyrics

    Kizz Daniel - Red & Green ( Lyrics Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel - Red & Green Oh oh oh oh My G sho lowo Oh...

    Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn – Side Chick Lyrics

    Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn - Side Chick ( Lyrics Lyrics) Letra Try to be cool Try to be nice And try to...

    Kizz Daniel – Flex Lyrics

    Kizz Daniel - Flex ( Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel - Flex ( Lyrics Lyrics) Yo Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon) Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh Shey make...

    Kizz Daniel, Blaqbonez – One Dollar Lyrics

    Kizz Daniel, Blaqbonez - One Dollar (Lyrics Lyrics) Letras, Lyrics: Kizz Daniel, Blaqbonez - One Dollar (Lyrics) Blaq Bonez Emeka must shine, e show Touch down Europe She...

    Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s – Complicated Letra

    Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s - Complicated (Lyrics Lyrics) Letras, Lyrics: Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s - Complicated (South African chants) I think we...

    Kizz Daniel – Pour Lyrics

    Kizz Daniel - Pour ( Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel - Pour ( Lyrics Lyrics) I don't high like this I don't dey drink anything I...

    Kizz Daniel, Pryme – Show You Off Lyrics

    Kizz Daniel, Pryme - Show You Off (Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel, Pryme - Show You Off ( Lyrics Lyrics) Show me the way make...

    Kizz Daniel – Anchovy Lyrics

    Kizz Daniel - Anchovy ( Lyrics Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel - Anchovy ( Lyrics Lyrics) Vado Anchovy Ooṣa I don pay my dues I dey faaji today Bad belle...

    Kizz Daniel – E’better Lyrics

    Kizz Daniel - E'better ( Lyrics Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel - E'better ( Lyrics Lyrics) I no go mind if you pressure me I go...