No menu items!
More

    Adekunle Gold – Don’t Be A Baby Lyrics

    Adekunle Gold – Don’t Be A Baby ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold – Don’t Be A Baby ( Lyrics)
    Intro
    It’s Kel-P vibes

    Chorus
    Whine for your money, don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine fi yah daddy, don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby
    Whine for your money, don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine fi yah money, don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby

    Verse 1
    No cannabis but mo jogor
    Pon di replay, play my tune make we turn up
    (Gaddem)
    No go dey doubt like Thomas
    I be the lead when I move you follow
    Sho mo pe mo ni fe re o
    I no dey see tele o (Ooh)
    I no dey do anything wey go try to bother mi
    So make nobody never, never, never worry me

    Pre-Chorus
    Olopa le mi, le mi, wetin I do?
    ‘Cause I pull up in a Benz
    Wọn ni o n she yahoo
    Ọmọ jẹ jẹ
    I no dey do ashawo
    And I no be one of them wey dey do ojoro
    Ten over ten like sweet asaro
    And nobody badder, badder, badder (Janmo)
    I no dey do anything wey go try to bother mi
    So make nobody ever ever worry me, eh

    Chorus
    Whine for your money don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine fi yah Daddy don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby
    Whine for your money don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine fi yah Daddy don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby

    Verse 2
    O jabo Kofo
    Ehn ehn o
    Se jeje no rush
    Ehn ehn o
    Tempted to touch
    Ehn ehn o
    Shey I dey enter ya eye I go give you some
    Yawa go burst
    Ehn ehn o
    Kelemute kelemute
    Ehn ehn o
    Yekeleba Ye
    Make you go check my record I no dey do wayo

    Pre-Chorus
    Olopa le mi, le mi, wetin I do?
    ‘Cause I pull up in a Benz
    Won ni o she yahoo
    Omo jeje
    I no dey do ashawo
    And I no be one of them wey dey do ojoro
    Ten over ten like sweet asaro
    And nobody badder badder (Janmo)
    I no dey do anything wey go try to bother mi
    So make nobody ever ever worry me
    Chorus
    Whine for your money, don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine fi yah daddy, don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby
    Whine for your money, don’t be a baby
    Dirty Diane don’t be a baby
    Whine for your money, don’t be a baby
    Out in Miami don’t be a baby
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Akayama João – Eu...

    Eu Preciso de Vc - Akayama João Letra, Lyrics:...

    Antonio Leoni – Ciclos...

    Ciclos e Portais - Antonio Leoni Letra, Lyrics: ...

    Antonio Leoni – Se...

    Se Eu Pudesse - Antonio Leoni Letra, Lyrics: ...

    Antonio Leoni – Não...

    Não Sei Fazer Bossa - Antonio Leoni Letra, Lyrics:...

    Antonio Leoni – Titânio

    Titânio - Antonio Leoni Letra, Lyrics: Não me...

    Antonio Leoni – Paranóias...

    Paranóias Ocidentais - Antonio Leoni Letra, Lyrics: O...

    Adekunle Gold – To My Own Lyrics

    Adekunle Gold - To My Own ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold - To My Own ( Lyrics) I'll dance to my own tune if...

    Adekunle Gold – Not My Problem Lyrics

    Adekunle Gold - Not My Problem ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold - Not My Problem Not my problem Na your problem Se I no dey...

    Adekunle Gold – Soro Letra

    Adekunle Gold - Soro ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold - Soro ( Lyrics) (It′s Kel P Vibes) Baby, I'm done with the streets Can′t you see...

    Adekunle Gold, ODUMODUBLVCK – Wrong Person Lyrics

    Adekunle Gold, ODUMODUBLVCK - Wrong Person ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold, ODUMODUBLVCK - Wrong Person ( Lyrics) Intro Dem dey think say I gentle for...

    Adekunle Gold, Simi – Look What You Made Me Do Lyrics

    Adekunle Gold, Simi - Look What You Made Me Do ( Lyrics) Letra AdekunleGoldVEVO Adekunle Gold, Look at me now, a victim of my...

    Adekunle Gold – Falling Up Feat. Pharrell Williams & Nile Rodgers Lyrics

    Adekunle Gold - Falling Up Feat. Pharrell Williams & Nile Rodgers ( Lyrics Lyrics) Letra Adekunle Gold Adekunle Gold - Falling Up Feat. Pharrell...

    Adekunle Gold – Ogaranya Lyrics

    Adekunle Gold - Ogaranya (Official Music Video) Lyrics Butterflies in my tummy when the money enter Me I like it Getting rich and its all in the...