ODUMODUBVLCK – Motion Sickness (feat. Zlatan) (Lyrics & Video)

Motion Sickness (feat. Zlatan) – ODUMODUBVLCK Lyrics

(Lekaa, lekaa from London)

Black sheep forever, black sheep for life

Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters

GE records, you get me? Odumodublvck

Motion, motion, motion

Zanku dakun wan omi s' iṣan

(Lekaa beats)

Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher

Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah

My sweet oroma

She can go nuts if I use my hot head

My enemies cry, e don too much e go full for bucket

Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success

ODUMO you guide, the motion too much, ọmọ motion sickness

I put her on trips

The hostess sabi I'm on motion sickness

E get why I no dey sleep

If the money enter, serious motion sickness

I dey push machine, my motor too bad

I’m on motion sickness

Enjoyment go kill us, my doctor say rest

It’s your motion sickness o

Komolop cholop

I dey chop for mc galaxy

One cute spot, I dey hot

Put the bill on us

Because you no comot

No mean say we no dey on funds

I’m inside smoking my puffs

While opposition dey one side them dey plot

Meanwhile I dey go go higher

Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher

Meanwhile I dey go

Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah

My sweet oroma (oroma)

She can go nuts if I use my hot head

My enemies cry, e don too much e go full for bucket

Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success

ODUMO you guide, the motion too much, ọmọ motion sickness

Kúrò n be

Who God don bless, He don bless

My matter fit kpai you if you no rest

Who get time for contest? Who dey follow you fight, oh boy, why you comot shirt? (Ah)

He that's in me, in me (in me), greater than he that's in you (that's in you)

Arsenal no go win trophy (nibo?)

E shock them wetin baba God do (up Gunners)

Motion, motion, Zanku dakun wan omi s'iṣan (o dè wan omi s'iṣan)

Motion, motion, no follow me talk

If e no pass 9 figures

Oil dey my head, na Bama and Butter join dey my bread

Oroma serve me breakfast in bed

Na you dey single why you con dey vex?

My sweet oroma (oroma)

She can go nuts if I use my hot head (hot head)

My enemies cry (my enemies)

E don too much e go full for bucket

Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success

ODUMO you guide, the motion too much

Ọmọ motion sickness

My baby na bride

If your motion too soft, her emotion wicked

Your shima na kite

If I put small pressure, she go fly come weekend

Even on midterms

Even on me terms

(I dey on tour, dem dey put drip for my body)

She condition me make I witness her panties in me jet

I’m not into incest

My coti e dey your business

Advertisement