Lyrics Davido – GODFATHER

Davido – GODFATHER (Official Audio) Lyrics

All of my blessings wey dey come my way
Erima je ka jo kopotua make you no go relent
The way you ju ibadi improper, shey you want to collect
You know I get the connect
Ele your body fire o
Carry kaya wey fit flat my tyre o

Call all of man dem make dem fall out
Tonight I want to call out
Igbadun is important
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o

You better look well ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper o
Emi ni kan I be godfather o
I be the godfather o

I no dey joke with my peace of mind
Pass me igbo make I feel alright
When I’m with you, I’m with you for life
Yeah, me wanna blow your whistle all night

Baby put your worries all on me
I want to no money
Call all man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out (Churn out)
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin

All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o
You better look well, ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper

Emi ni kan
I be godfather o
I be the godfather o

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Davido – FEEL (Orchestral Version – Amazon Lyrics

Davido - FEEL (Orchestral Version -...

Davido – UNAVAILABLE (Latto Remix) Feat. Musa Keys Lyrics

Davido - UNAVAILABLE (Latto Remix) Feat....

Davido – UNAVAILABLE (Latto Remix) ft. Musa Keys Lyrics

Davido - UNAVAILABLE (Latto Remix -...

Davido – UNAVAILABLE (Major Lazer Remix Letra) ft. Musa Keys

Davido - UNAVAILABLE (Major Lazer Remix...

Lyrics Davido – E PAIN ME

Davido - E PAIN ME (Official...

Lyrics Davido – KANTE ft. Fave

Davido - KANTE (Official Audio) ft....

Lyrics Davido – AWAY

Davido - AWAY (Official Audio) Lyrics Shekpe Away...

Lyrics Davido – FEEL

Davido - FEEL (Official Audio) Lyrics Ko...

Lyrics Davido – LCND

Davido - LCND (Official Audio) Lyrics Make...

Lyrics Davido – PICASSO ft. Logos Olori

Davido - PICASSO (Official Audio) ft....

Lyrics Davido – UNAVAILABLE ft. Musa Keys

Davido - UNAVAILABLE (Official Audio) ft....

Lyrics Davido – IN THE GARDEN ft. Morravey

Davido - IN THE GARDEN (Official...

Categoria

Dua Lipa – Houdini (Extended Edit) Lyrics

Dua Lipa - Houdini (Extended Edit)...

Dax – “Catch The Rain” Lyrics

Dax - "Catch The Rain" (...

David Guetta, Ayra Starr & Lil Durk – Big FU Lyrics

David Guetta, Ayra Starr & Lil...

Dani Mocanu – Proxenet ll Lyrics

Dani Mocanu 🦈 Proxenet ll ...

Drake – Polar Opposites

Drake - Polar Opposites Letra DrakeVEVO...

Danna Paola – AÚN TE QUIERO Letra

Danna Paola - AÚN TE QUIERO...

Darina Victry – Validé Lyrics

Darina Victry - Validé (...

Dogma – Made Her Mine Lyrics

Dogma - Made Her Mine (...

Dimillio – SAY THAT Lyrics

Dimillio - SAY THAT ( Lyrics...

Dillon Carmichael – Foot Out The Door ( Lyrics)

Dillon Carmichael - Foot Out The...

DJ ROGER x FRITZOE – Jere Boss La Lyrics

DJ ROGER x FRITZOE - Jere...

Dolly Parton – Purple Rain Lyrics

Dolly Parton - Purple Rain (...