No menu items!
More

    Lyrics Davido – LCND

    Davido – LCND (Official Audio) Lyrics
    Make I tell you something, life is not fair
    Lost many of my guys but I thank God I still dey here
    Oh yeah
    And I know say you dey watch me from up there
    I no go lie say e weak me
    But I stay strong and I stay fierce
    So oh-oh-oh-oh

    I just won flex this life oh
    Before I leave this life oh wey
    Ko s’omo na, mo ma jaiye mi
    Mo jaiye mi

    I go double the bag oh
    If I hear say I slack oh wey
    Ko s’omo na, temi ye mi
    Temi ye mi

    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh
    Shooting up for the stars
    Oh wey, oh wey oh
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh

    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh

    I get many things wey I want to talk about oh
    Want to talk about
    Wetin my eyes see sey my mouth no fit talk oh
    I dey do my way but some people over kaku
    But I go still dey ball make them call me Lukaku
    So oh-oh-oh-oh

    I just won flex this life oh
    Before I leave this life oh wey
    Ko s’omo na, mo ma jaiye mi
    Mo jaiye mi

    I go double the bag oh
    If I hear say I slack oh wey
    Ko s’omo na, temi ye mi
    Temi ye mi

    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh
    Shooting up for the stars
    Oh wey, oh wey oh
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh

    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh wey, oh wey oh

    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Dua Lipa – Houdini...

    Dua Lipa - Houdini (Extended Edit) Letras, Lyrics:...

    Dax – “Catch The...

    Dax - "Catch The Rain" ( Lyrics ) Letra...

    David Guetta, Ayra Starr...

    David Guetta, Ayra Starr & Lil Durk - Big...

    Dani Mocanu – Proxenet...

    Dani Mocanu 🦈 Proxenet ll Lyrics Letra...

    Drake – Polar Opposites

    Drake - Polar Opposites Letra DrakeVEVO Drake - Polar...

    Danna Paola – AÚN...

    Danna Paola - AÚN TE QUIERO Letras, Lyrics: Danna...

    Davido – FEEL (Orchestral Version – Amazon Lyrics

    Davido - FEEL (Orchestral Version - Amazon Letra Original - Lyrics ) Letra Pre-Chorus I be on the phone Calling you tonight Omo make you...

    Davido – UNAVAILABLE (Latto Remix) Feat. Musa Keys Lyrics

    Davido - UNAVAILABLE (Latto Remix) Feat. Musa Keys Letra Elvin Cena Lyricsction🎵 Davido - Baddest, you know Eh-eh-eh-eh-eh Tune into the king of sounds...

    Davido – UNAVAILABLE (Latto Remix) ft. Musa Keys Lyrics

    Davido - UNAVAILABLE (Latto Remix - Lyrics Letra) ft. Musa Keys Letra DavidoVEVO Davido - UNAVAILABLE (Latto Remix - Lyrics ...

    Davido – UNAVAILABLE (Major Lazer Remix Letra) ft. Musa Keys

    Davido - UNAVAILABLE (Major Lazer Remix - Lyrics Letra) ft. Musa Keys Letra DavidoVEVO Davido - UNAVAILABLE Intro Baddest You know Eh-eh-eh-eh-eh Tune into the king...

    Lyrics Davido – E PAIN ME

    Davido - E PAIN ME (Official Audio) Lyrics Bad girl wan carry me do jangulover E pain me o, e pain me o She come my life...

    Lyrics Davido – KANTE ft. Fave

    Davido - KANTE (Official Audio) ft. Fave Lyrics The way you hold my waist I Iike as e dey go Big booty girl Can't dance to save...

    Lyrics Davido – AWAY

    Davido - AWAY (Official Audio) Lyrics Shekpe Away o, I'm on my way Lati jaye o Tune in to the king of sound and blues I know they want...

    Lyrics Davido – FEEL

    Davido - FEEL (Official Audio) Lyrics Ko ba I'll be on the phone Calling you tonight I want make you feel me Make we no dey fight I no wan...

    Lyrics Davido – PICASSO ft. Logos Olori

    Davido - PICASSO (Official Audio) ft. Logos Olori Lyrics No do me like this so, baby Flames are burning in my soul, baby I've be listening to...