Magixx – Maria Lyrics

Magixx – Maria (Lyric ) Letra Magixx Magixx – Maria (Lyric )
My girl, sey me I never see your kind
E be for your love girl I be waiting
And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating
You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan dey parapa
If them like make them fall for Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja oo
Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo

Girly e be you me wan call my shawty
I wan dey with you when it’s cold and sunny
You coolly my pressure down
Low waist
Na you go empty my pocket
For like to plug my socket
Baby girl you high me pass Moet

You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan dey parapa
If them like make them fall for shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Marcelo Brayner – Precioso

Precioso - Marcelo Brayner Letra, Lyrics:...

MILO J – DESEO PERDER [INTERLUDIO] Letra

MILO J - DESEO PERDER ...

MILO J – SINCERA TE Letra

MILO J - SINCERA TE Letras,...

Masicka, Chronic Law, Lila Iké – Triumph Lyrics

Masicka, Chronic Law, Lila Iké -...

Micro TDH – UKIYO Letra

Micro TDH - UKIYO ( Lyrics...

Marc Seguí – Muuurakami Lyrics

Marc Seguí - Muuurakami Letras,...

Minelli – picpocpac Lyrics

Minelli - picpocpac | Lyrics...

MC Cabelinho – Carta Aberta Letra

MC Cabelinho - Carta Aberta Letra MC...

MC CEJA – SOPLAMOCO Letra

MC CEJA - SOPLAMOCO (VIDEO OFICIAL)...

Misael – 10x Mais Forte Letr

Misael - 10x Mais Forte Letras,...

Quem É Ela – Mariana Nolasco Letra

Quem É Ela | Mariana Nolasco...

MC HARIEL – COMO ESTAVA IMAGINANDO Letra

MC HARIEL - COMO ESTAVA IMAGINANDO...