No menu items!
More

    Magixx – Maria Lyrics

    Magixx – Maria (Lyric ) Letra Magixx Magixx – Maria (Lyric )
    My girl, sey me I never see your kind
    E be for your love girl I be waiting
    And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo
    Mami mi adore your captivating
    You carry face and character
    You too fine your body come marama
    If you want we go fly to Maraba
    Omo sho ma wa sun gbalaja oo

    I getty Girls for Canada
    But e be you wey I wan dey parapa
    If them like make them fall for Shalanga o
    Omo sho ma wa sun gbalaja oo
    Ah Maria girl you are all I think of yeah
    All I think of yeah oo
    Ah Maria girl you too fine like kilode
    Fine like kilode yeah yeah oo

    Girly e be you me wan call my shawty
    I wan dey with you when it’s cold and sunny
    You coolly my pressure down
    Low waist
    Na you go empty my pocket
    For like to plug my socket
    Baby girl you high me pass Moet

    You carry face and character
    You too fine your body come marama
    If you want we go fly to Maraba
    Omo sho ma wa sun gbalaja oo
    I getty Girls for Canada
    But e be you wey I wan dey parapa
    If them like make them fall for shalanga o
    Omo sho ma wa sun gbalaja oo

    Ah Maria girl you are all I think of yeah
    All I think of yeah oo
    Ah Maria girl you too fine like kilode
    Fine like kilode yeah yeah oo
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Marcelo Brayner – Precioso

    Precioso - Marcelo Brayner Letra, Lyrics: Vem, Espírito...

    MILO J – DESEO...

    MILO J - DESEO PERDER ( Letra )...

    MILO J – SINCERA...

    MILO J - SINCERA TE Letras, Lyrics: MILO J...

    Masicka, Chronic Law, Lila...

    Masicka, Chronic Law, Lila Iké - Triumph ( Letra)...

    Micro TDH – UKIYO...

    Micro TDH - UKIYO ( Lyrics ) Letra Micro...

    Marc Seguí – Muuurakami...

    Marc Seguí - Muuurakami Letras, Lyrics: Marc Seguí...