No menu items!
More

    Kcee & Oxlade – I Pray Lyrics

    Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer) Letras, Lyrics: Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer)
    Jaysynths
    Give them the fire

    Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
    ‘Cause I no getti problem
    Iwalakolombo (Oil)
    Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
    And Ijoba no go fit solve am
    Omo Gaza don drop lamba
    Sir Kcee Limpopo banger

    Repeter, repeter
    No go dey dull my grace
    Nnamdi rest your case
    We dey play e dey show
    You no fit stop my pace
    Oil dey my head

    I pray, I pray
    See the life I dey live, high grade
    I no come here to come play
    I don dey ball o
    E don tey

    Umunna
    Ebe ahzia
    Umunna
    Ebe ahzia
    Umunna

    Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
    Because I no getti problem
    Iwalakolombo (Oil)
    Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
    And ijọba no go fit solve am
    Omo we don drop lamba
    Kcee and Oxlade banger

    Where be you dey?
    When I dey for ‘Lere, mi o ki n sun’le o
    And you can ask Kunle
    Won fe sun le but mo ya kigbe
    Emi bonafied osanle
    Them dey feel me for America down to Malay
    Them ah tell me say Ola tete wa’le
    Them wanna get me laid like Omah Lay

    O de ma le o, se fe ta le o?
    ‘Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
    I no fit piante o, ko si pampe o
    And all over the world, them give me shante o
    Esa ni milli ba de o
    Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me
    Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan

    Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
    ‘Cause I no geti problem
    Iwalakolombo (Oil)
    Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
    And ijoba no go fit solve am
    Omo Gaza don drop lamba
    Sir Kcee Limpopo banger

    Eeee money
    Sir kcee Limpopo banger
    Kcee and Oxlade oh banger
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Orquestra de Sucata –...

    Reciclaê - Orquestra de Sucata Letra, Lyrics: Reciclaê,...

    Offset – Don’t You...

    Offset - Don't You Lie ( Lyrics ) Letra...

    Ochman – Testament Lyrics

    Ochman - Testament ( Lyrics ) Letra Krystian Ochman...

    OTF Boonie Moe, Rob49,...

    OTF Boonie Moe, Rob49, Only The Family - Nobody's...

    Olexesh – BIN DABEI...

    Olexesh - BIN DABEI (prod. von Kiarash & Reverse)...

    Ozuna – Baccarat Letra

    Ozuna - Baccarat (Visualizer ) | COSMO Letras, Lyrics:...

    Kcee – Tuesday Lyrics

    Kcee - Tuesday ( Lyrics ) Letra KCEE Kcee - Tuesday ( Lyrics ) JaySynths Give them the fire aah Who be the girl Wey dey scatter my...

    Kcee – Ojaginger Lyrics

    Kcee - Ojaginger ( Lyrics ) Letra KCEE Kcee - Ojaginger ( Lyrics ) Intro Kcee limpopooooooooooo Wuwuwuwu Jaysynth give dem d fireeeeeeee E money Ikwe (indigenous flute playing) Verse 1 I need...

    Oxlade – INTOXYCATED Lyrics ft. Dave

    Oxlade - INTOXYCATED (Lyrics video) ft. Dave Letra OxladeVEVO Oxlade - INTOXYCATED (Lyrics video) ft. Dave Intro: Oxlade Oh-oh-oh-oh, ay, yeah-yeah Dey here so, here...

    Lyrics Chiké, Oxlade – Spell [Remix]

    Chiké, Oxlade - Spell (Official Video) Lyrics Ouuuu eh Oh na Girl Sooo Oh oh Made a promise to myself I go face my front I don resolve I no fit look...