Kcee & Oxlade – I Pray Lyrics

Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer) Letras, Lyrics: Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer)
Jaysynths
Give them the fire

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Repeter, repeter
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
We dey play e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head

I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don tey

Umunna
Ebe ahzia
Umunna
Ebe ahzia
Umunna

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
Because I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Omo we don drop lamba
Kcee and Oxlade banger

Where be you dey?
When I dey for ‘Lere, mi o ki n sun’le o
And you can ask Kunle
Won fe sun le but mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them dey feel me for America down to Malay
Them ah tell me say Ola tete wa’le
Them wanna get me laid like Omah Lay

O de ma le o, se fe ta le o?
‘Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, ko si pampe o
And all over the world, them give me shante o
Esa ni milli ba de o
Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me
Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no geti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Eeee money
Sir kcee Limpopo banger
Kcee and Oxlade oh banger
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Nasty C – Come Over (Lyrics & Video)

Come Over - Nasty C Lyrics Girl,...

Kcee – Tuesday Lyrics

Kcee - Tuesday ( Lyrics )...

Kcee – Ojaginger Lyrics

Kcee - Ojaginger ( Lyrics )...

Oxlade – INTOXYCATED Lyrics ft. Dave

Oxlade - INTOXYCATED (Lyrics video) ft....

Lyrics Chiké, Oxlade – Spell [Remix]

Chiké, Oxlade - Spell (Official...

Categoria

Orquestra de Sucata – 03. Reciclaê

Reciclaê - Orquestra de Sucata Letra,...

Offset – Don’t You Lie Lyrics

Offset - Don't You Lie (...

Ochman – Testament Lyrics

Ochman - Testament ( Lyrics )...

OTF Boonie Moe, Rob49, Only The Family – Nobody’s Safe Lyrics

OTF Boonie Moe, Rob49, Only The...

Olexesh – BIN DABEI Lyrics

Olexesh - BIN DABEI (prod. von...

Ozuna – Baccarat Letra

Ozuna - Baccarat (Visualizer ) |...

Ozuna – Made in Qatar Letra

Ozuna - Made in Qatar (Visualizer...

Ozuna, Anuel AA – Pa Ti Estoy Letra

Ozuna, Anuel AA - Pa Ti...

Ozuna, Lito MC Cassidy – SM Letra

Ozuna, Lito MC Cassidy - SM...

Ozuna – Clase Azul Letra

Ozuna - Clase Azul (Visualizer )...

Ozuna – A.B.C. Letra

Ozuna - A.B.C. Letra | COSMO...

Ozuna, De La Ghetto – La Chulita Letra

Ozuna, De La Ghetto - La...