Hmm Haa – Aviti Lyrics
And if you don't know…
Say you be my bro
No mean sey you know all the skeletons wey inside my closet
Papa say you for know
Person wey go hurt you is always the one wey dey closest
I just dey love live my life
Doing the most everyday, I dey trust in the process
We doing it brick pon brick
Upon brick pon brick
I no dey try to dey do things wey mess with my progress
Any other way
I dey hustle from Monday to Friday and yes, on a Saturday
And then I get away
On every given Sunday so that on a Monday, my mind dey
I dеy set away
All of all my plans aside
Keep them clandеstine naa naa naa
At any given time no dey shock if your baby mama calling me dada
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah yeah)
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah)
Hmm Haa
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah)
I no dey race my hardbody with a brother that’s driving a G Wagon
Cos if the aim of the race is the speed then I know sey that brother be too far gone
But if you want to dey reach destination
In the face of trial tribulation
You go hear my testimony, hear my testimony, I want taste money
Like dɔkɔdɔkɔ
Careful on the road me sey bɔkɔbɔkɔ
Could a muddy pon the road like mpɔtɔ mpɔtɔ
You know sey no be road wey go stop the badman from beebi a ɔre kɔ no
Like dɔkɔdɔkɔ, careful on the road me sey bɔkɔbɔkɔ
Could a muddy pon the tin like mpɔtɔ mpɔtɔ
You know sey no be road wey go stop thw badman from beebi a ɔre kɔ no
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray
Hmm Haa
Giddem
Hey
No waste time with the hip-hop hooray
Hmm Haa, de Aviti, aborda correria e confiança. Compositores Avitiduen Abisa, Emmanuel Boadu, KQ The Artist. Lançada em 15 de julho de 2026










