Aviti – Hmm Haa (Lyrics & Video)

Hmm Haa – Aviti Lyrics

And if you don't know…

Say you be my bro

No mean sey you know all the skeletons wey inside my closet

Papa say you for know

Person wey go hurt you is always the one wey dey closest

I just dey love live my life

Doing the most everyday, I dey trust in the process

We doing it brick pon brick

Upon brick pon brick

I no dey try to dey do things wey mess with my progress

Any other way

I dey hustle from Monday to Friday and yes, on a Saturday

And then I get away

On every given Sunday so that on a Monday, my mind dey

I dеy set away

All of all my plans aside

Keep them clandеstine naa naa naa

At any given time no dey shock if your baby mama calling me dada

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah yeah)

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah)

Hmm Haa

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray (yeah yeah)

I no dey race my hardbody with a brother that’s driving a G Wagon

Cos if the aim of the race is the speed then I know sey that brother be too far gone

But if you want to dey reach destination

In the face of trial tribulation

You go hear my testimony, hear my testimony, I want taste money

Like dɔkɔdɔkɔ

Careful on the road me sey bɔkɔbɔkɔ

Could a muddy pon the road like mpɔtɔ mpɔtɔ

You know sey no be road wey go stop the badman from beebi a ɔre kɔ no

Like dɔkɔdɔkɔ, careful on the road me sey bɔkɔbɔkɔ

Could a muddy pon the tin like mpɔtɔ mpɔtɔ

You know sey no be road wey go stop thw badman from beebi a ɔre kɔ no

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray

Hmm Haa

Giddem

Hey

No waste time with the hip-hop hooray

Hmm Haa, de Aviti, aborda correria e confiança. Compositores Avitiduen Abisa, Emmanuel Boadu, KQ The Artist. Lançada em 15 de julho de 2026

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Don Poldon – Skutki Katastroficzne Lyrics

Skutki Katastroficzne - Don Poldon Lyrics Siemanizacja...

fail (@trulyfail) – glance Lyrics & Video

glance - fail (@trulyfail) Lyrics (Chorus/intro) Take my...

xxffcyuvcui – ​what did we learn Lyrics

​what did we learn - xxffcyuvcui...

Yung Stoney (BGR) – GUCCI Lyrics & Video

GUCCI - Yung Stoney (BGR) Lyrics Мерцедеса...

AYAKAKI – Can You See the Fantasy? (Lyrics & Video)

Can You See the Fantasy? -...

Bloody Pixels – WTW Lyrics

WTW - Bloody Pixels Lyrics What’s The...

Raq Baby – GTA (Lyrics & Video)

GTA - Raq Baby Lyrics All you...

LEVEL NINE – So Close リトルマーメイド カバー Ver. (Little Mermaid Cover...

So Close リトルマーメイド カバー Ver. (Little...

zordi. – SCAM LIFE (Lyrics & Video)

SCAM LIFE - zordi. Lyrics Куплет 1 У...

Julian Maas – The Rapture Lyrics

The Rapture - Julian Maas Lyrics It's-it's...

Tiffany Tabloid – COMMUNITY PRINCESS Lyrics

COMMUNITY PRINCESS - Tiffany Tabloid Lyrics (CHORUS) Community...

Crowhouse – 7 Stitches (Lyrics & Video)

7 Stitches - Crowhouse Lyrics 7 stitches...