No menu items!
More

    Andrae Tsc LETRA – Anybody ✓

    Andrae Tsc

    :
    Anybody wey you see dey happy dey smoke
    Me I no dey judge cause I know say ehi choke
    Anybody wey dey smile dey on molly
    Me I no dey judge cause me seff I no holy

    1:
    I’m living my life like it’s a damn maze
    Make I no lie man, I’ve been damaged
    Days passed and months passed
    I just hope that this will pass too
    Oh they told me that this will be easy
    They said that all I have to do is just believe it
    But it’s more than that
    More than that
    Thank God my head no be show glass
    You for see wetin me I dey hide
    You for see say me I don near mad
    On top all these things me I still smile

    :
    Man I need to take this pain away (take this pain oh )
    I need someone to take this cross away
    Slowly losing my mind
    Slowly losing my mind

    :
    Anybody wey you see dey happy dey smoke
    Me I no dey judge cause I know say ehi choke
    Anybody wey dey smile dey on molly
    Me I no dey judge cause me seff I no holy
    Anybody wey you see dey happy dey smoke
    Me I no dey judge cause I know say ehi choke
    Anybody wey dey smile dey on molly
    Me I no dey judge cause me seff I no holy

    :
    Me I no judge anybody
    Just do what makes you happy
    Me I no dey judge anybody

    2:
    I just wan cry but I no fit
    Deep down I know I be misfit oh
    I just wan high but I no fit
    Cause this weed don expensive oh
    Anxiety has taken over my reality
    Ohh ohh
    Ohh ohh
    Me I dey cry behind social media
    Pass me my phone make I call my dealer
    Roll up my sorrow in aboki rizler
    Cause I’m only happy when I’m high oh ohh ohh
    Me I dey cry behind social media
    Pass me my phone make I call my dealer
    Roll up my sorrow in aboki rizler
    Cause I’m only happy when I’m high oh ohh ohh

    :
    Anybody wey you see dey happy dey smoke
    Me I no dey judge cause I know say ehi choke
    Anybody wey dey smile dey on molly
    Me I no dey judge cause me seff I no holy
    Anybody wey you see dey happy dey smoke
    Me I no dey judge cause I know say ehi choke
    Anybody wey dey smile dey on molly
    Me I no dey judge cause me seff I no holy

    :
    Anybody anybody anybody oh
    Anybody anybody anybody
    Anybody anybody anybody
    Anybody anybody anybody
    Anybody anybody anybody
    Anybody anybody anybody

    Advertisement

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo...

    Kenia OS – Kitty (part....

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K...

    Kenia OS – VIP (part....

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Solo Una...

    Solo Una Vez Lyrics by Letras Kenia...

    Kenia OS – Es Así

    Es Así Lyrics by Letras Kenia OS Quizás,...