Bella Shmurda – In Charge Lyrics

Bella Shmurda – In Charge Letra Bella Shmurda Bella Shmurda – In Charge
I still dey fresh like I’m wizzy
I’m still free-styling like I’m Dandizzy
I still dey dance like I’m daddy show key (like daddy show key)
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
Ay I’m still in charge, I be their daddy
I’m getting funds, I’m getting money
Your favourite singer no fit to pami (no fit to pami)

Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I’m still in charge, I be their daddy
They fit just try, won le woju mi

I still come fine, won ni mo funny ah
Oluwa lon shomi
Some people hating, some people love me
For no reason, my people jo si
They getting starting, them no get enemies
They no fit end it
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
I never talk, dem don dey feel me
Some people dey wasting won bimi
Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me)

Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Bella Shmurda & Lil Kesh – DND Lyrics

Bella Shmurda & Lil Kesh -...

Categoria

Bidesão – Eu Duvido

Eu Duvido - Bidesão Letra, Lyrics:...

Blastfemme – Mulher

Mulher - Blastfemme Letra, Lyrics: ...

Blastfemme – Talvez

Talvez - Blastfemme Letra, Lyrics: ...

Blastfemme – Vem Vem

Vem Vem - Blastfemme Letra, Lyrics:...

Blastfemme – Malícia

Malícia - Blastfemme Letra, Lyrics: ...

Blastfemme – Volúvel

Volúvel - Blastfemme Letra, Lyrics: Você fala...

Blastfemme – Close Errado

Close Errado - Blastfemme Letra, Lyrics:...

Bruce Dickinson – Afterglow Of Ragnarok Lyrics

Bruce Dickinson - Afterglow Of Ragnarok...

Love Talk ( Lyrics ) – Brandon Harry

Love Talk ( Lyrics Letra...

Bruno Gadiol, Ananda – colorida Letra

Bruno Gadiol, Ananda - colorida Letras,...

Busta Rhymes – THE STATEMENT Lyrics

Busta Rhymes - THE STATEMENT (...

Busta Rhymes – HOMAGE Lyrics ft. Kodak Black

Busta Rhymes - HOMAGE ( Lyrics...