No menu items!
More

    Dj Dollie Popman LETRA – HALLE ✓

    HALLE Lyrics

    Eh

    (It’s Leena martins)
    Bad luck no be my portion
    Failure no be my portion
    (Dj Dollie Popman)

    Bad luck no be my portion
    Failure no be my portion
    Bad luck no be my portion

    You see the life wey we dey live
    If I tell you wetting man dey see you no go believe
    Me don dey push since 90 six
    No wonder why dey tell me life e no be beans
    Dj Dollie Popman know the gist
    When dey no gree to put my music on repeat
    Instead of to love dem go dey beef
    You know say man no be God now wе dey lead

    When I no see monеy
    Nobody dey for me
    All of them dey dia dey
    Nobody dey love me
    If I pass dem go dey look me
    Dey go say “Ogbanje Olebruku”
    Make me self dey my dey
    Nobody dey feed me
    ”Aye”

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    1

    Yeah

    Suddenly my life turn around like movie
    They said how come the boy dey sweet like cookies
    World favorite ami mfly ate scientist
    Gone far beyond their imagination
    Been on crown since 90s

    You know the game is over
    Been on call of duty
    Everytime I pull up na shut down
    They said am guilty
    Ebo ke ndo chief cornerstone just like Joseph the chosen
    See, grace unlimited edi kod son of mercy

    Bible tells me touch not anointed my head na temple
    So any weapon fashioned against me na cancel
    I grew up on the street where nobody to run to
    Face me i face you, two windows, no Nepa light na candle
    Mme amo eke ekere ebo ke ami ndi foroke Ibon ami eke esugoh ata nsu
    Na only ghetto boy wey touch money dey humble
    Check as the money dey bounce, somersault, dey tumble
    No one supported when I started mbo not even uncle
    Anye anam ami nkemeke e-fumble

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    Halle Halle eh
    Halle eh eh

    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo...

    Kenia OS – Kitty (part....

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K...

    Kenia OS – VIP (part....

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Solo Una...

    Solo Una Vez Lyrics by Letras Kenia...

    Kenia OS – Es Así

    Es Así Lyrics by Letras Kenia OS Quizás,...

    Trip Lee – Standby

    Standby Lyrics by Letras Trip Lee Keep your faith to the sky (keep your faith) Tell them keep Keep your head to the sky (keep...

    Gabi Nogueira – Game Over (Master Mp3)

    Game Over (Master Mp3) Lyrics by Letras Gabi Nogueira Na missão A ideia era não me apegar Me perdi na emoção Naquela noite sob a luz...

    BE'O – Overnight (밤새)

    Overnight (밤새) Lyrics by Letras BE'O Hey Hey 밤새 너를 떠올리다 날 새 bamsae neoreul tteoollida nal sae 지독하게 떠오르네 jidokage tteooreune 이 밤에도 떠올랐네 i bamedo tteoollanne 살래 너 없이도...

    Lucy Alves – Melaço (part. Rachel Reis)

    Melaço (part. Rachel Reis) Lyrics by Letras Lucy Alves < div class="lyric-menu"> Adicionar à playlist Tamanho A Restaurar A Cifra ...

    Nicki Nicole – Ojos Verdes

    Ojos Verdes Lyrics by Letras Nicki Nicole Yo sé que soñás con poder cambiar las cosas Te arrepentís y te morís por verme Pero, baby,...

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo soy la OG, tú eres la Newbie Algo tengo que estar haciendo bien, pa' que me...

    Kenia OS – Kitty (part. La Joaqui)

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras Kenia OS (Ram, pam, pam, pam) (Es La Joaqui) (Y Joaqui) (Y la K Os) (K Os) (Robando besitos) Porque...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K Os, bebé) Ella es una barbie pero no quiere un Ken No es un mil, infinito de...

    Kenia OS – VIP (part. Villano Antillano)

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras Kenia OS (Wey, tú sabes lo que me hiciste) (Ya no me estés buscando) (Yo ya te lo...