No menu items!
More

    Emojichat LETRA – Shenkes ✓

    Wanna go back to the time I dey play ten-ten and dey do suwe (tinko tinko)
    Make I go back to the time my mama still dey buy me
    Christmas boxer and singlet (shirt na polo)

    And when dey ask me ” WHAT IS LOVE” what is love
    February 14 (easy)
    Na small pikin, wetin I know
    Wetin I know
    I no know nothing (baby)

    Lemme do what you want, when you need what you want
    Go give you what you want, when you need
    Cus I fit swear testify you are different from other girls in my life when I don meet

    Lemme know what you want, when you need what you want
    Go give you what you want, when you need
    Cus I fit swear testify you arе different from other girls in my lifе when I don meet (oh no)

    My baby shenkes, shenkes
    Loving you dey me easy
    You get all the package but you no come with stress
    Dey feel at ease, I dey free myself

    My baby shenkes, shenkes
    Loving you dey me easy
    I hope say when I f*ck up, you no go leave me
    You go forgive, shey you fit forget

    Advertisement

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo...

    Kenia OS – Kitty (part....

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K...

    Kenia OS – VIP (part....

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Solo Una...

    Solo Una Vez Lyrics by Letras Kenia...

    Kenia OS – Es Así

    Es Así Lyrics by Letras Kenia OS Quizás,...

    Trip Lee – Standby

    Standby Lyrics by Letras Trip Lee Keep your faith to the sky (keep your faith) Tell them keep Keep your head to the sky (keep...

    Gabi Nogueira – Game Over (Master Mp3)

    Game Over (Master Mp3) Lyrics by Letras Gabi Nogueira Na missão A ideia era não me apegar Me perdi na emoção Naquela noite sob a luz...

    BE'O – Overnight (밤새)

    Overnight (밤새) Lyrics by Letras BE'O Hey Hey 밤새 너를 떠올리다 날 새 bamsae neoreul tteoollida nal sae 지독하게 떠오르네 jidokage tteooreune 이 밤에도 떠올랐네 i bamedo tteoollanne 살래 너 없이도...

    Lucy Alves – Melaço (part. Rachel Reis)

    Melaço (part. Rachel Reis) Lyrics by Letras Lucy Alves < div class="lyric-menu"> Adicionar à playlist Tamanho A Restaurar A Cifra ...

    Nicki Nicole – Ojos Verdes

    Ojos Verdes Lyrics by Letras Nicki Nicole Yo sé que soñás con poder cambiar las cosas Te arrepentís y te morís por verme Pero, baby,...

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo soy la OG, tú eres la Newbie Algo tengo que estar haciendo bien, pa' que me...

    Kenia OS – Kitty (part. La Joaqui)

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras Kenia OS (Ram, pam, pam, pam) (Es La Joaqui) (Y Joaqui) (Y la K Os) (K Os) (Robando besitos) Porque...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K Os, bebé) Ella es una barbie pero no quiere un Ken No es un mil, infinito de...

    Kenia OS – VIP (part. Villano Antillano)

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras Kenia OS (Wey, tú sabes lo que me hiciste) (Ya no me estés buscando) (Yo ya te lo...