Fave Christian – Officer (Lyrics & Video)

Officer – Fave Christian Lyrics

Shh

Your Fave eh

It’s Konga Boy on the mix

Don’t shoot yet

Don’t shoot yet

Don’t shoot yet

Don’t shoot yet eh

Don’t shoot yet

Officer

Officer ah

I can explain

Give me a second make I explain nunu..

I get talk

Officer

Officer ah

I can explain

Abegi abeg oh

Oga, abeg oh

Don’t shoot me yet oh

Ahh

E don cock the gun

E don point to the leg

Mmm hmmm mmh

E tell me say make I shut up

Oga, abeg make I talk

Uuuhhh huuuu uuuhh uhhh

I don jam wahala

Oh God see nu yawa

Wetin you go tell my mama, papa

If you kpoof the bobo

Stubborn

Mmh

Officer ahhhhhhhhh

We get issue before?

Why you do like thaaaaaaat

(Shhh)

I no fit cryyyyyyy

The devil na liar

Officer

Officer ah

I can explain

Give me a second make I explain nunu..

I get talk

Officer

Officer ah

I can explain

Abegi abeg oh

Oga, abeg oh

Don’t shoot me yet oh

Mmh

E no dey hard them at all

To dey kpai dey throw way

(God damn)

Whether you do or not

They go throw groundnut

(Nawa oh)

Abi they dey on tramadol

We no understand them at all

I swear

Na God hand wey we dey eh

Coz anything fitu sup

Naija way

Officer

Officer

Oga sir

Abeg sir

Na only me wey my momsy get oh

She no get another

Eeeeeeeeeeeeeeeeehhh

No be my property oh

The exhibit for my bag oh

I swear say na message oh

Officer

Officer ah

I can explain

Give me a second make I explain nunu..

I get talk

Officer

Officer ah

I can explain

Abegi abeg oh

Oga, abeg oh

Don’t shoot me yet oh

Officer, de Fave Christian (comp.: Fave Christian Okike), lançado em July 10, 2026, mistura afrobeats e narrativa urbana sobre conflito com a autoridade.

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Whee In – The Symphony of Fxxkboys (minlee Remix) Lyrics &...

The Symphony of Fxxkboys (minlee Remix)...

GRIMMJØW – Ненависть к жизни порождает страдания (Hatred of Life reeds...

Ненависть к жизни порождает страдания (Hatred...

Kathleen Ivanka – Sendiri Lagi Lyrics

Sendiri Lagi - Kathleen Ivanka Lyrics Oh,...

iohhh2002 – Hotel in M Lyrics

Hotel in M - iohhh2002 Lyrics Hotel...

svnsei – lutfen git (Lyrics & Video)

lutfen git - svnsei Lyrics (indrasarrow) (僕の命令は絶対だ。) Başa sar,...

Skow – HARAM BALL (Lyrics & Video)

HARAM BALL - Skow Lyrics Mon arsenal,...

Annet X – HONEY HONEY Lyrics

HONEY HONEY - Annet X Lyrics Honey,...

Emily Montes – Sanctify (Lyrics & Video)

Sanctify - Emily Montes Lyrics (Verse 1) It's...

GRIMMJØW – Утилизируйте нас, ведь мы не молимся богу (Utilize of...

Утилизируйте нас, ведь мы не молимся...

iohhh2002 – Origami Lyrics

Origami - iohhh2002 Lyrics and come baby Мы...

Anarchist Sanctuary – way it goes Paroles & Video

way it goes - Anarchist Sanctuary...

Lxstway (POL) – dumb Lyrics & Video

dumb - Lxstway (POL) Lyrics You said...