Frank Edwards – Holy Afro Lyrics

Frank Edwards – Holy Afro – (official video) Letra FRANK EDWARDS Frank Edwards – Holy Afro Na Baba God dey run am (Rocktown in the building)

.

Oh Nooo

(Guitar)

.

Na Baba God dey run am

Nananana nanana tantanana

Nananana nanana tantanana

….

Holy holy holy holy holy holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy

.

.

Lord you know sey na the blessings wey you give me wey dey make everybody just dey feel me now

Lord you know sey na the grace wey you give me na wey dey make everybody just dey feel me now

Lord you know sey na the voice wey you give me na wey dey make everybody just dey feel me now

Lord you know sey na the favour wey you give me na wey dey make everybody just dey feel me now

So I..

Return the glory back to you

All the honour back to you

Adoration back to you

Everything I return to you

I..

Return the glory back to you

All the honour back to you

Adoration back to you

Everything I..

Holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy holy

Glory glory glory

Glory glory glory glory glory ah yeah yeah yeah(2x)

Holy holy holy holy holy holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy(2x)

Nananana nanana tantanana

Nananana tanana tantanana(4x)

Whatever you do is calling

Anything you say is calling

Even your silence calling

Na you be the Odogwu’s

hmmm(Switch it)

.

.

If i sey make i talk wetin you do, you do another one yea yea

Am’a do what you want, do what you say, just whatever you want me to do

Cause I’ve searched all over, Couldn’t find another

All of the glory, you deserve it

All the honour, you deserve it all

Holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy holy

Glory glory glory

Glory glory glory glory glory ah yeah yeah yeah

eh..

Holy holy holy holy holy holy holy holy

Holy holy holy holy holy holy holy holy(4x)

Nananana nanana tantanana

Nananana tanana tantanana(4x)
Lyricss, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Feid – Esquirla Letra

Feid - Esquirla (Visualizer) Letras, Lyrics:...

Fabiana Sinfrônio – Em Meio ao Caos Letra

Fabiana Sinfrônio - Em Meio ao...

Fresno – Eu Nunca Fui Embora Letra

Fresno - Eu Nunca Fui Embora...

FERNANDOCOSTA – RUMBO FIJO Letra

FERNANDOCOSTA - RUMBO FIJO Letras, Lyrics:...

Fifth Note – “Here We Are” Lyrics

Fifth Note - "Here We Are"...

Furelise – Cadillac Lyrics

Furelise - Cadillac Letra Furelise...

Felipe Rodrigues e Elizeu Rodrigues – Nome Mais Doce Letra

Felipe Rodrigues e Elizeu Rodrigues -...

Fred V & Hybrid Minds – Faded Blue (feat. Lottie Jones)...

Fred V & Hybrid Minds -...

Freddie Dredd – K*** Again (Unreleased) Lyrics

Freddie Dredd - K*** Again (Unreleased)...

Frenkie – Trijumf Lyrics

Frenkie - Trijumf ( Lyrics) Letra...

Fauzana – Salah Uda Ba’a Kabanyo Lyrics

Fauzana - Salah Uda Ba'a Kabanyo...

Foy Vance – Guiding Light (Anniversary Edition) Lyrics

Foy Vance - Guiding Light...