No menu items!
More

    Goya Menor – Ameno Amapiano (feat. Nektunez)

    Ameno Amapiano (feat. Nektunez) – Goya Menor Lyrics Letra:

    So easy (It’s Nektunez yeah)
    Hey ha!
    Oya meno (Ameno)
    Oyadepe kirin
    Hekedimi yana kukirin
    Help me tell them how the thing goes
    How the thing goes (how de ting goes)

    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    Ha! You want to bamba
    You wanna chill with the big boys

    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Ha Hey! Shey you see how the thing goes

    Ameno, oma nare imperavi ameno
    Dimere, dimere, mantiro
    Mantire mo, ameno

    (Oma nare imperavi emu nare, ameno)
    (Oma nare imperavi emu nare, ameno)
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo
    Ameno dori me
    Ameno dori me

    Okay, okay ha! This

    Go school go school, you go dey press tools
    And na the parameters you wan dey too
    See even your papa no fit save you
    For all the calamity wey him pikin don do
    Men, all the niggas don dey find you
    Because that nigga wey you peff
    Oh boy e don puff
    Come on lets go

    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    You want to bamba
    You wanna chill with the big boys

    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Ah hey! Shebi you see how the thing goes

    Ameno, oma nare imperavi ameno
    Dimere, dimere, mantiro
    Mantire mo, ameno

    (Oma nare imperavi emu nare, ameno)
    (Oma nare imperavi emu nare, ameno)
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo (okay)
    Ameno dori me (okay, come on, lets go)
    Ameno dori me (ah, okay)

    Because you made it to the top throne
    Let me see what my godfather can do
    Coz He is the Father to the fatherless
    A mother to the motherless
    Am not to know what can do
    We promised not to fight again
    Not to do anything that will hurt again
    Cos if he do na him he say e go hot again
    Another time you go run again

    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    You want to bamba
    You wanna chill with the big boys

    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Hay ha! Shebi you see how the thing goes

    Ameno, oma nare imperavi ameno
    Dimere, dimere, mantiro
    Mantire mo

    Letras Goya Menor – Ameno Amapiano (feat. Nektunez) Lyrics

    Advertisement

    Nicholas Britell –...

    The CoNicholas Britell< Lyrics Letra: Letras Nicholas Britell ...

    Banda Modelo – Si Imaginaras

    Si Imaginaras - Banda Modelo Lyrics Letra: En el silencio...

    Amara Ignacia – Cómplices (part....

    Cómplices (part. Bayron Fire) - Amara Ignacia Lyrics Letra: Yo...

    Tom Aspaul – Let Them...

    Let Them (It’s All Love) - Tom Aspaul Lyrics...

    Rochy RD – Los Iluminaty...

    Los Iluminaty (part. Anuel AA) - Rochy RD Lyrics...

    ElPatron970 – Panico (part. Tale$)

    Panico (part. Tale$) - ElPatron970 Lyrics Letra: Love to see...