Joeboy – 24/7 Lyrics

Joeboy – 24/7 ( Lyrics ) Letra Joeboy Joeboy – 24/7 ( Lyrics )

Carry my matter for my head
I no Dey fo I no Dey send
Cos if I carry last today nobody go reason me nobody go care
Long as the raba choke
Dem no go leave you alone
Na why I Dey grind non stop and I vibe non stop cos a man must chop

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 24/7 oh brother
Me don’t worry what no other man Dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 24/7 oh brother
Me don’t worry what no other man Dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time

Shey na me you wan Dey whine
No man Dey God no bigger than
Face my grind hate no brother man
If dem like make them carry my yarn around town (oou wo)
And na better I Dey find
Nothing wey my god no fit do
Bad mind come my way me I bind
Time e no Dey

I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 24/7 oh brother
Me don’t worry what no other man dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time

Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 24/7 oh brother
Me don’t worry what no other man dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time

Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Joeboy – Only God Can Save Me Lyrics

Joeboy - Only God Can Save...

Joeboy – Lose Ya Lyrics

Joeboy - Lose Ya ( Lyrics)...

Joeboy – Wetin Be Love (feat. CKay) Lyrics

Joeboy - Wetin Be Love (feat....

Lyrics Joeboy – Body & Soul

Joeboy - Body & Soul (Official...

Categoria

Johny Vianna – O Tudo e o Nada

O Tudo e o Nada -...

JERE KLEIN – KE MAL Lyrics

JERE KLEIN - KE MAL (VIDEO...

JuL – Sensations Letra

JuL - Sensations Letra 2023 Letra...

Julie Anne San Jose – Something Lyrics

Julie Anne San Jose - Something...

Jeezy – Delusional Lyrics

Jeezy - Delusional Letra JEEZY...

Joanne Shaw Taylor – “Wild Love” – Lyrics

Joanne Shaw Taylor - "Wild Love"...

Jeezy – If I’m Being Honest Lyrics

Jeezy - If I'm Being Honest...

Jaz Karis – Little Blue Moon Lyrics

Jaz Karis - Little Blue Moon...

Jungle – Palm Trees Lyrics

Jungle - Palm Trees ( Lyrics...

Jay Hound x Jay5ive – No Label Lyrics

Jay Hound x Jay5ive - No...

박재범 (Jay Park) – Why Lyrics

박재범 (Jay Park) - ‘Why’ ...

Journey Montana – Undefeated (feat. Eric Bellinger) Lyrics

Journey Montana - Undefeated (feat. Eric...