Kcee – Ojaginger Lyrics

Kcee – Ojaginger ( Lyrics ) Letra KCEE Kcee – Ojaginger ( Lyrics )
Intro
Kcee limpopooooooooooo
Wuwuwuwu
Jaysynth give dem d fireeeeeeee
E money
Ikwe

(indigenous flute playing)

Verse 1
I need a little lemon and ginger (Jor-jor-jor)
She got a vibe
She got a vibe Mamacita
(Oh no)
Back inna the days I dey see her for Shitta
(Jekonmo, jekonmo)
Oh my God the way you move, Senorita

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Let’s go!

Verse 2
Is like a dream come through (Ok)
I got a lot of people confused (Je’konmo)
Badman K on cruise
Sipping on my gin and juice (Oh no)
So when I peep outside my window (Wetin you see)
I see the party, everybody dey scatter (Normal)
They put my song on replay, dey dance am

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Let’s go!

(Oja Flute playing..)
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Mais de Kcee

Advertisement

Mais Letrasas

Kcee & Oxlade – I Pray Lyrics

Kcee & Oxlade - I Pray...

Kcee – Tuesday Lyrics

Kcee - Tuesday ( Lyrics )...

Categoria

Roro Harb – Asmar Nutella Lyrics

Roro Harb - Asmar Nutella (...

Feid – Alakran Lyrics

Feid - Alakran ( Lyrics) Letra...

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics ...

Velet – Umudunu Kesme Lyrics

Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics...

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI Lyrics

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT...

D Voice Ft Zuchu – BamBam Lyrics

D Voice Ft Zuchu - BamBam...

Elgrandetoto – LIKE THAT Letra

Elgrandetoto - LIKE THAT (Ft. Oxlade)...

Wegh – Yağsın Dünya Üstüme Lyrics

Wegh - Yağsın Dünya Üstüme (...

Nazan Öncel – Esme Lyrics

Nazan Öncel - Esme Letra netd...

တပင်တိုင်မင်း – Anonimus Lyrics

တပင်တိုင်မင်း - Anonimus ( ...

Гио Пика, Кравц – От любви Lyrics

Гио Пика, Кравц - От любви...

Elgrandetoto – 27 Letra

Elgrandetoto - 27 (Album 27) Letra...