Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn – Side Chick Lyrics

Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn – Side Chick ( Lyrics Lyrics) Letra

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give you bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena
Tena tena tena
Tena tena tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Give me love give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things that I like and I
I got the things that you want
Me I no send if your girl dey back
I just to won chop clean mouth

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my baby I’m for you
Oh I’m for you
Oh I’m for you

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Kizz Daniel – Red & Green Lyrics

Kizz Daniel - Red & Green...

Kizz Daniel – Flex Lyrics

Kizz Daniel - Flex ( Lyrics)...

Kizz Daniel, Blaqbonez – One Dollar Lyrics

Kizz Daniel, Blaqbonez - One Dollar...

Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s – Complicated Letra

Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s...

Kizz Daniel – Pour Lyrics

Kizz Daniel - Pour ( Lyrics)...

Kizz Daniel – Never Lyrics

Kizz Daniel - Never (Lyrics) Letra...

Kizz Daniel, Pryme – Show You Off Lyrics

Kizz Daniel, Pryme - Show You...

Kizz Daniel – Anchovy Lyrics

Kizz Daniel - Anchovy ( Lyrics...

Kizz Daniel – E’better Lyrics

Kizz Daniel - E'better ( Lyrics...

Kizz Daniel – Blood Is Thicker Lyrics

Kizz Daniel - Blood Is Thicker...

Kizz Daniel, Chike – Easy To Love Lyrics

Kizz Daniel, Chike - Easy To...

Kizz Daniel, Jalil, Jelani – Feran You Two Lyrics

Kizz Daniel, Jalil, Jelani - Feran...

Categoria

Kidd Keo – “Y Que Si No Hay Amor?” 2016 Letra

Kidd Keo - "Y Que Si...

Kolja Goldstein – URLA & GAIA Lyrics

Kolja Goldstein - URLA & GAIA...

KYOTTO – Buscándote Letra

KYOTTO - Buscándote Letras, Lyrics:...

KARRAHBOOO – Running Late Lyrics

KARRAHBOOO - Running Late ( Lyrics...

KARDO – KEINER Lyrics

KARDO - KEINER (JIBÎR NAKIM) Lyrics...

Kali Uchis ft Karol G – Labios Mordidos Letra

Kali Uchis ft Karol G -...

Kim Loaiza – TE CAMBIE POR EL Letra Ft. Omar Montes

Kim Loaiza - TE CAMBIE POR...

Kiltro – “Softy” Lyrics

Kiltro - "Softy" ( Lyrics )...

Kanii – pretty photos Lyrics

Kanii - pretty photos ( Lyrics...

DIME QUE SÍ – Kike Jav Letra

DIME QUE SÍ | Kike Jav...

KSHMR – Tears On The Dancefloor (feat. Hannah Boleyn) Lyrics

KSHMR - Tears On The Dancefloor...

Kanales – El Flaco Espino Letra

Kanales - El Flaco Espino (...