No menu items!
More

    Lyrics Joeboy – Body & Soul

    Joeboy – Body & Soul (Official Video) Lyrics
    I dey sing
    You dey dance
    You dey whine
    When you cry I go wipe your eyes
    Gimme your bag make I fill am with dough
    I’m the only one you no need another
    I’ll hold you down
    You know this
    You notice bebe
    And I’ve told you now
    I’m right here
    I dey for you bae

    E no get anywhere wey I wan go
    If I could I would love you in my next life
    I don’t really care about tomorrow
    As long as you dey right now I go dey fine
    You gat me high when I’m low low
    Shawty you can take my soul
    All these things wey I dey talk right now
    I Dey feel am for my body and bone oh

    La la la la la la la la la La
    Body and soul
    Body and soul
    Body and soul

    I love the way you put it on me
    That thing wey you dey do me e dey mad me
    It’s a vibe when I’m rocking your body
    No competition for your side oh dem no reach
    Make you look me wella I no be novice
    Only you I want don’t need nobody no

    So baby girl I’ll hold you down
    You know this
    You notice bebe
    And I’ve told you now
    I dey here
    I dey for you bae
    I’ll hold you down
    You know this
    You notice bebe
    And I’ve told you now I dey here
    I dey for you bae

    E no get anywhere Wey I wan go
    If I could I would love you in my next life
    I don’t really care about tomorrow
    As long as you dey right now I go dey fine
    You got me high when I’m low low
    Shawty you can take my soul
    All these things Wey I dey talk right now
    I dey feel am for my body and soul
    Oh oh

    I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway
    I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am

    Joeboy Pon deck

    I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul

    I dey feel am I dey feel am I dey feel a
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Roro Harb – Asmar...

    Roro Harb - Asmar Nutella ( Lyrics) | رورو...

    Feid – Alakran Lyrics

    Feid - Alakran ( Lyrics) Letra FeidVEVO Feid -...

    蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》...

    蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics Letra Letra...

    Velet – Umudunu Kesme...

    Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics ) Letra VELET...

    Chi Pu | HOA...

    Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI ( Lyrics...

    D Voice Ft Zuchu...

    D Voice Ft Zuchu - BamBam ( Lyrics...

    Joeboy – 24/7 Lyrics

    Joeboy - 24/7 ( Lyrics ) Letra Joeboy Joeboy - 24/7 ( Lyrics ) Carry my matter for my head I no Dey fo I no...

    Joeboy – Only God Can Save Me Lyrics

    Joeboy - Only God Can Save Me ( Lyrics ) Letra Joeboy Joeboy - Only God Can Save Me ( Lyrics ) My eye dey...

    Joeboy – Lose Ya Lyrics

    Joeboy - Lose Ya ( Lyrics) Letra Joeboy Joeboy - Lose Ya ( Lyrics) You, when I see your eyes Done made up my mind that...

    Joeboy – Wetin Be Love (feat. CKay) Lyrics

    Joeboy - Wetin Be Love (feat. CKay) Letra Joeboy Joeboy - Wetin Be Love (feat. CKay) I just hold my body for one...