Ofego – Oh Boy No Le Lyrics

Oh Boy No Le Lyrics

Ofego
Ofego
O to the F to the E to the G to the O

Oh Boy No Le
Oh Boy No Le

I get this padi
For Ajegunle
My padi get talent
But no wisdom
No wisdom
Oh boy no le
No go let them use you
Cause you go cry later
While dem go laugh
Dem go laughy laughy
While dem go laugh

This my padi
Come get to know
One Bros
He get wisdom
But no talent
No talent

Two of Dem begin collabo
Money begin enter
Na so this Bros
Use my padi head
Japa go yankee
While my padi still dey
For trenches
Trenches

Oh boy no le

Oh boy no le
No go let them use you
Cause you go cry later
While dem go laugh
Dem go laughy laughy
While dem go laugh

Oh boy no le
Oh boy no le

Ofego
O to the F to the E to the G to the O

Oh boy no le
Oh boy no le

A word is enough
For person
Wey wan get sense

Oh boy no le
Oh boy no le

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Louisiana Boyz – About You (Lyrics & Video)

About You - Louisiana Boyz Lyrics I...

Louisiana Boyz – Lights Over Crazy Town (Lyrics & Video)

Lights Over Crazy Town - Louisiana...

Lykke Li – Lucky Again (Horse Meat Disco Remix) Lyrics &...

Lucky Again (Horse Meat Disco Remix)...

Louisiana Boyz – You Don’t No More (Lyrics & Video)

You Don’t No More - Louisiana...

Louisiana Boyz – Wish We’d Never Met (Lyrics & Video)

Wish We’d Never Met - Louisiana...

Cozi Zuehlsdorff – Like You Lyrics

Like You - Cozi Zuehlsdorff Lyrics Take...

Louisiana Boyz – Fastlane (Lyrics & Video)

Fastlane - Louisiana Boyz Lyrics Goodbye had...

2M – PASS (Lyrics & Video)

PASS - 2M Lyrics (Förr det var...

Louisiana Boyz – I Wanna Cry (Lyrics & Video)

I Wanna Cry - Louisiana Boyz...

Louisiana Boyz – Then There’s You (Lyrics & Video)

Then There’s You - Louisiana Boyz...

Louisiana Boyz – White Dress (Lyrics & Video)

White Dress - Louisiana Boyz Lyrics Never...

Louisiana Boyz – I Was Right (Lyrics & Video)

I Was Right - Louisiana Boyz...