Ruger & BNXN – POE

POE Lyrics

[Intro: BNXN]
Ob’
Obah!!!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo

[Chorus: BNXN]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go

[Verse 1: Ruger]
Baddie
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
‘Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I’m God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I’m a good citizen of this continent
Arise o compa’
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh, back, oh
Come take another round, oh
Back oh. back oh

[Chorus: BNXN & Ruger]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

[Verse 2: BNXN]
Ani mo l’omo l’america na
Her papa na commodore
She like when I’m in control
Mo tun wa l’omo ni Ikate naa
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you

[Outro: Ruger]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

almost monday – delicate Lyrics

delicate - almost monday Lyrics Well, I...

1900Rugrat – Fireman Lyrics

Fireman - 1900Rugrat Lyrics Haaa I'm the Fireman,...

ERA – Not You Again Lyrics

Not You Again - ERA Lyrics We...

Amble – The Swell Lyrics

The Swell - Amble Lyrics I could...

The Strokes – Going Shopping Lyrics

Going Shopping - The Strokes Lyrics Like...

BAK Jay – Keep Going Lyrics

Keep Going - BAK Jay Lyrics (You...

kwn – risk it all Lyrics

risk it all - kwn Lyrics It's...

PJ Harvey – Voyager Lyrics

Voyager - PJ Harvey Lyrics Long years,...

NEMZZZ – KILLIN EM Lyrics

KILLIN EM - NEMZZZ Lyrics Yo, like...

Becky G – PATRONA Paroles

PATRONA - Becky G Paroles Esto es...

DEEP PURPLE – GUILT TRIPPIN’ Lyrics

GUILT TRIPPIN' - DEEP PURPLE Lyrics I...

Phoebe Bridgers – Lost Boys Lyrics

Lost Boys - Phoebe Bridgers Lyrics On...