Ruger – Kristy Lyrics

Ruger – Kristy ( Lyrics Lyrics) Letra Ruger Ruger – Kristy ( Lyrics Lyrics)
Tell me where you Dey go
Girl I need you here right now where you Dey go hmmmmm
High me spirit
High me soul
Stay in a me yard till sun down hmmm

Bum bum sweeter than mirinda
Than mirinda
Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu
London diva
Buy you visa
But you visa
Tequila give me ginger oooouuu

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away hmmmm
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey hear hmmmm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away hmmmm
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey hear hmmmm

I’ll never be done with your love
Just know I’ll be here for the long run
Come rain come sun I’ll be right here
Need me anywhere I’m right there
You living rent free in my heart
Right here the left side of my chest
Baby I pledge my allegiance to you
Because your

Bum bum sweeter than mirinda
Than mirinda
Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu
London diva
Buy you visa
But you visa
Tequila give me ginger oooouuu

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away hmmmm
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey hear hmmmm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away hmmmm
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey hear hmmmm
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Ruger – Blue Lyrics

Ruger - Blue ( Lyrics Lyric...

Ruger – Tour Lyrics

Ruger - Tour ( Lyrics )...

Ruger – Ashana Lyrics

Ruger - Ashana ( Lyrics Lyric...

Ruger – Holy Ground Lyrics

Ruger - Holy Ground ( Lyrics...

Ruger – I Want Peace Lyrics

Ruger - I Want Peace (...

Ruger – Addiction with Stefflon Don Lyrics

Ruger - Addiction with Stefflon Don...

Categoria

Roro Harb – Asmar Nutella Lyrics

Roro Harb - Asmar Nutella (...

Feid – Alakran Lyrics

Feid - Alakran ( Lyrics) Letra...

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics ...

Velet – Umudunu Kesme Lyrics

Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics...

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI Lyrics

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT...

D Voice Ft Zuchu – BamBam Lyrics

D Voice Ft Zuchu - BamBam...

Elgrandetoto – LIKE THAT Letra

Elgrandetoto - LIKE THAT (Ft. Oxlade)...

Wegh – Yağsın Dünya Üstüme Lyrics

Wegh - Yağsın Dünya Üstüme (...

Nazan Öncel – Esme Lyrics

Nazan Öncel - Esme Letra netd...

တပင်တိုင်မင်း – Anonimus Lyrics

တပင်တိုင်မင်း - Anonimus ( ...

Гио Пика, Кравц – От любви Lyrics

Гио Пика, Кравц - От любви...

Elgrandetoto – 27 Letra

Elgrandetoto - 27 (Album 27) Letra...