Sabrina – SABRIGANG Lyrics

Sabrina – SABRIGANG ( Lyrics ) Letra Sabrina Sabrina – SABRIGANG ( Lyrics )♪
Every time we dey waka pass
You go wan turn look for wa side
De la tête aux pieds we dey over shine
Ahh pretty girl with plenty vibes
Who you sabi wey dey sweet pass we
SabriSugar na so them dey call me
Modère je sais que tu m’admires, me kiff
Et c’est de moi que tu t’inspires

On est fraîches y’a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraîches y’a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy

We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey

Honneur à ceux qui ne m’aiment pas
No hate, chacun son choix
Sachez que je ne vous en veux pas
Je te dépasse tu n’assumes pas
Who you know dey fine pass Me
Na the reason why you dey envy
I dey trust my self esteem
Better fine fine girl no dey

On est fraîches y’a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
On est fraîches y’a du style
Près des autres on est high
On point all the time
Thanks to GOD for the swag
All eyes on me
My designer no be counterfeit
Dem all dey hail me
Them no fit make me their enemy

We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang, the gang, the gang, the gang
We no dey carry last
For the Sabrigang
The gang
Best gang
We dey
So fresh
No dey
Wear fake
Other fine gang no dey
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Categoria

Simone Mendes – Nome Proibido Letra

Simone Mendes - Nome Proibido (DVD...

Sónia Cortez – Nosso Amor Letra

Sónia Cortez - Nosso Amor Letras,...

Samuraï – Palabra Prohibida Letra

Samuraï - Palabra Prohibida Letras, Lyrics:...

Spending Christmas Together | Mat & Savanna Shaw Lyrics

Spending Christmas Together | Mat &...

Side Baby – F**k the club up Lyrics

Side Baby - Fk the club...

Satoshi – Semafoare Lyrics

Satoshi - Semafoare | Lyrics...

Steve Aoki – Us ft. ERNEST Lyrics

Steve Aoki - Us ft. ERNEST...

Sol7 x Smokele – Ngựa Sắt Lyrics

Sol7 x Smokele - Ngựa...

Superfly -『Ashes』 Lyrics

Superfly -『Ashes』- Letra ...

Sfera Ebbasta, ANNA – Ciao Bella Testo

Sfera Ebbasta, ANNA - Ciao Bella...

Stray Kids “MEGAVERSE” Lyrics

Stray Kids "MEGAVERSE" Letra Stray...

Sarodj – TODO Letra

Sarodj - TODO ( Letra ),...