Spyro ft Diamond Platnumz, Teni & Iyanya – For You Lyrics

Spyro ft Diamond Platnumz, Teni & Iyanya – For You (Official Audio) Lyrics
Or nor nor nor

You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
You be treble I be bass
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe,I be the lace
All other girls see dem be fake
I gat you all of my days
Follow me Kajo ma date
No mind Wetin dem say o yeah

E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa de me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi

Okkkkkkk
Baby girl my eye dey on you
Na you I dey pursue
Even if they tell me na taboo
Oh yea
Baby girl my eye dey on you – on you
Na you I dey pursue ,pursue
Even if they tell me na taboo – taboo
No forget say money de for you – for you
Baby na you I dey value – value
Cos my body de for you – for you
I give anything that you wanting ooo

E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Ana Milla – Cortejo Cancelado

Cortejo Cancelado - Ana Milla Letra,...

Sábado y Domingo – El Profeta N Letra

Sábado y Domingo,El Profeta N(Audio Oficial)...

Solo, Ekhymosis – Video Letra

Solo, Ekhymosis - Video Letra Letras: Estoy...

PARADÃO NO BAILE (Letra) – MC Don Juan, MC Davi, MC...

PARADÃO NO BAILE - MC Don...

Peso Pluma, Grupo Frontera – TULUM Letra

Peso Pluma, Grupo Frontera - TULUM...

Peso Pluma, Blessd – Las Morras Letra

Peso Pluma, Blessd - Las Morras...

Flor Vigna, Mario Luis – Voy A Olvidarme De Mi Letra

Flor Vigna, Mario Luis - Voy...

CHUKUTU – Nando Letra

CHUKUTU (Video Oficial) - Nando Letras: Confira...

Bas – Passport Bros (with J. Cole) Lyrics

Bas - Passport Bros (with J....

Wisin, Jowell & Randy – Baja Sube Sube Letra

Wisin, Jowell & Randy - Baja...

Danna Paola – 1Trago Letra

Danna Paola - 1Trago Letra Lyrics...

Kizz Daniel, Becky G – Cough Lyrics

Kizz Daniel, Becky G - Cough...

Categoria

Roro Harb – Asmar Nutella Lyrics

Roro Harb - Asmar Nutella (...

Feid – Alakran Lyrics

Feid - Alakran ( Lyrics) Letra...

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics ...

Velet – Umudunu Kesme Lyrics

Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics...

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI Lyrics

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT...

D Voice Ft Zuchu – BamBam Lyrics

D Voice Ft Zuchu - BamBam...

Elgrandetoto – LIKE THAT Letra

Elgrandetoto - LIKE THAT (Ft. Oxlade)...

Wegh – Yağsın Dünya Üstüme Lyrics

Wegh - Yağsın Dünya Üstüme (...

Nazan Öncel – Esme Lyrics

Nazan Öncel - Esme Letra netd...

တပင်တိုင်မင်း – Anonimus Lyrics

တပင်တိုင်မင်း - Anonimus ( ...

Гио Пика, Кравц – От любви Lyrics

Гио Пика, Кравц - От любви...

Elgrandetoto – 27 Letra

Elgrandetoto - 27 (Album 27) Letra...