Bella Shmurda – In Charge Lyrics

Bella Shmurda – In Charge Letra Bella Shmurda Bella Shmurda – In Charge
I still dey fresh like I’m wizzy
I’m still free-styling like I’m Dandizzy
I still dey dance like I’m daddy show key (like daddy show key)
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
Ay I’m still in charge, I be their daddy
I’m getting funds, I’m getting money
Your favourite singer no fit to pami (no fit to pami)

Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I’m still in charge, I be their daddy
They fit just try, won le woju mi

I still come fine, won ni mo funny ah
Oluwa lon shomi
Some people hating, some people love me
For no reason, my people jo si
They getting starting, them no get enemies
They no fit end it
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
I never talk, dem don dey feel me
Some people dey wasting won bimi
Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me)

Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Bella Shmurda & Lil Kesh – DND Lyrics

Bella Shmurda & Lil Kesh – DND Lyrics Lyrics, Letra Bella Shmurda
(Bang′)
(Banga)

Got my phone on lock, do not disturb (oh, ah-ayy)
If I no respond (oh, ah-ayy)
Na you dey give me joy (oh, ah-ayy)
One time is not enough
You know the matter, ko gbe mi lo (oh, ah-ayy)
‘Cause I am so in love (oh, ah-ayy)
And, I want it all (oh, ah-ayy)
One time is not enough

O fe pa mi, Sosoliso (Soso)
O fe do mi, dodomido (dodo)
O fe je mi, Choco Milo (Choco)
Oh-oh, ahh
O fe pa mi, Sosoliso (Soso)
O fe la mi, dodomido (dodo)
O fe je mi, Choco Milo (Choco)
Oh-oh, oh

Ti moti mu whisky, whisky, whisky (whisky, whisky, whisky)
Tonight is so risky, risky, risky (risky, risky, risky)
Tonight, I will break your back (break your back), spank your yansh (spank your yansh)
My thing is sweet like 5Alive (sweet like 5Alive), ah
Are you old enough to touch your toes?
Will you swallow if I nutted at the back of your throat?
Can you take it from the back, can you climb the pole?
Can you tititi-tikpatiti-kpatikpo?

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog