No menu items!
More

    Zlatan – 10 Bottles Lyrics

    Zlatan – 10 Bottles ( Lyrics ) Letra Zlatan Zlatan – 10 Bottles ( Lyrics )
    Say go hard or go home
    Ah, my brother no padi for jungle oh
    Nobody go help you if you struggle oh
    Ah, say, so many things that you don’t know
    Ha, when e sup you go see them oh
    When e finish, dem go say money miss road

    When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
    Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
    Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
    Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
    Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
    Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
    Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
    Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
    Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
    Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
    I will never loseguard oh
    Never snooze, I will never lose
    Shey you will snooze?
    I will never loseguard oh
    Never snooze, I will never lose

    Ko sowo ko sobo
    Azul o ki n ṣe bobo
    Ngbọ ki lo ṣe koko?
    Owonikoko hah, owonikoko heh
    Ko sowo ko sobo
    Azul o ki n se bobo
    Ngbọ ki lo ṣe koko?
    Owonikoko hah, owonikoko heh

    Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
    If no be money matter na whyning
    I don’t care, I don’t care attitude
    Fun awọn ọmọ aṣana yii t’ọn fẹ ba mi sun
    I go dey grind, grind nonstop
    Make my money no get bustop
    Even Mr. Dangote never stop
    Abi you wan depend on person to fit chop?
    When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
    Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
    Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
    Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
    Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
    Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

    Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
    Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
    Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
    Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
    I will never loseguard oh
    Never snooze, I will never lose
    Shey you will snooze?
    I will never loseguard oh
    Never snooze, I will never lose

    Ko sowo ko sobo
    Azul o ki n ṣe bobo
    Ngbọ ki lo ṣe koko?
    Owonikoko hah, owonikoko heh
    Ko sowo ko sobo
    Azul o ki n ṣe bobo
    Ngbọ ki lo ṣe koko?
    Owonikoko hah, owonikoko heh

    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Roro Harb – Asmar...

    Roro Harb - Asmar Nutella ( Lyrics) | رورو...

    Feid – Alakran Lyrics

    Feid - Alakran ( Lyrics) Letra FeidVEVO Feid -...

    蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》...

    蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics Letra Letra...

    Velet – Umudunu Kesme...

    Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics ) Letra VELET...

    Chi Pu | HOA...

    Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI ( Lyrics...

    D Voice Ft Zuchu...

    D Voice Ft Zuchu - BamBam ( Lyrics...

    Zlatan – Oganigwe feat. Odumodublvck & Jeriq Lyrics

    Zlatan - Oganigwe feat. Odumodublvck & Jeriq ( Lyricss ) Letra Zlatan Zlatan - Oganigwe Intro: Odumodublvck Ayy, ayy, I don grow Mazi gburugburu, leave there...

    Lyrics Zlatan – Omo Ologo

    Zlatan - Omo Ologo (Official Video) Lyrics Till the second coming of Jesus Christ, I go dey give them Mo t’ajero from Monday till Friday, jaiye...