Zlatan – 10 Bottles Lyrics

Zlatan – 10 Bottles ( Lyrics ) Letra Zlatan Zlatan – 10 Bottles ( Lyrics )
Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don’t know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don’t care, I don’t care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t’ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?
When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Zlatan – Oganigwe feat. Odumodublvck & Jeriq Lyrics

Zlatan - Oganigwe feat. Odumodublvck &...

Lyrics Zlatan – Omo Ologo

Zlatan - Omo Ologo (Official Video)...

Categoria

Roro Harb – Asmar Nutella Lyrics

Roro Harb - Asmar Nutella (...

Feid – Alakran Lyrics

Feid - Alakran ( Lyrics) Letra...

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics

蕭敬騰 Jam Hsiao 《白夜》 Lyrics ...

Velet – Umudunu Kesme Lyrics

Velet - Umudunu Kesme ( Lyrics...

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT TRỜI Lyrics

Chi Pu | HOA DƯỚI MẶT...

D Voice Ft Zuchu – BamBam Lyrics

D Voice Ft Zuchu - BamBam...

Elgrandetoto – LIKE THAT Letra

Elgrandetoto - LIKE THAT (Ft. Oxlade)...

Wegh – Yağsın Dünya Üstüme Lyrics

Wegh - Yağsın Dünya Üstüme (...

Nazan Öncel – Esme Lyrics

Nazan Öncel - Esme Letra netd...

တပင်တိုင်မင်း – Anonimus Lyrics

တပင်တိုင်မင်း - Anonimus ( ...

Гио Пика, Кравц – От любви Lyrics

Гио Пика, Кравц - От любви...

Elgrandetoto – 27 Letra

Elgrandetoto - 27 (Album 27) Letra...