No menu items!
More

    Ajebo Hustlers – You Go Know Lyrics

    Ajebo Hustlers – You Go Know [Visualizer] Lyrics

    If you no use your head
    Them go use am drink garri, drink garri o
    If you no hustle for the bread
    For this life you go drink garri, drink garri o
    I no need your help
    Make you no use my name gist where them dey drink pami o
    I believe in myself
    All your doubt e don okpari okpari o

    Oh you no know? Now you go know
    Shebi you never know? Na today you go know
    Oh you no know? Now you go know
    In case you never know
    Na today you go know
    Abeggi leave me seff (Abeg)
    See i dey find money omo i mean business (omo)
    I no dey like something wey go dey give me stress (at all)
    Or dey around people wey go dey see me less or like an infidel
    Ogini si eba puo (ogini)
    Ajebo Hustlers untill the day i fall
    As i dey grind everyday me i still dey praise my God
    I dey win so dey no fit delay to pick my calls
    Abobbi if at all

    If you no use your head
    Them go use am drink garri, drink garri o
    If you no hustle for the bread
    For this life you go drink garri, drink garri o
    I no need your help
    Make you no use my name gist where them dey drink pami o
    I believe in myself
    All your doubt e don okpari okpari o

    Oh you no know? Now you go know
    Shebi you never know? Na today you go know
    Oh you no know? Now you go know
    In case you never know
    Na today you go know

    I no go fit let you to chop my eye
    Abeggi make you leave that one you talk na lie
    The person wey you fit to dey call your guy
    Fit be the reason water comot your eye
    I no go fit let you to chop my eye
    Abeggi make you leave that one you talk na lie
    The person wey you fit to dey call your guy
    Fit be the reason water comot your eye
    Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

    Advertisement

    Kenia OS – La OG

    La OG Lyrics by Letras Kenia OS Yo...

    Kenia OS – Kitty (part....

    Kitty (part. La Joaqui) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Big Bang

    Big Bang Lyrics by Letras Kenia OS (K...

    Kenia OS – VIP (part....

    VIP (part. Villano Antillano) Lyrics by Letras ...

    Kenia OS – Solo Una...

    Solo Una Vez Lyrics by Letras Kenia...

    Kenia OS – Es Así

    Es Así Lyrics by Letras Kenia OS Quizás,...