REMA – Holiday Letra

Holiday – REMA Letra:

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I’m make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Advertisement

Mais Letrasas

Rema – Calm Down

Rema – Calm Down Lyrics Calm Down...

Categoria

Amber – Rover Lyrics

Rover - Amber Lyrics Why with that...

Maluma & Darell – TRAP2016

TRAP2016 Lyrics Los siete días me paso...

Corina Smith – Inestable Letra

Corina Smith - Inestable Letra Inestable Letras,...

Halle – Angel Lyrics

Halle - Angel ( Lyrics )...

Khalid – Silver Platter (From Barbie The Album) Lyrics

Khalid - Silver Platter (From Barbie...

Wendy Shay – Habibi Lyrics

Wendy Shay - Habibi Lyrics, Letra...

Ryan Gosling – I’m Just Ken (From Barbie The Album) Lyrics

Ryan Gosling - I'm Just Ken...

J.Fla – A Four Leaf Clover Lyrics

J.Fla - A Four Leaf Clover...

Leela James – Right Back In It Lyrics

Leela James - Right Back In...

Ruth B. – Dandelions Lyrics

Ruth B. - Dandelions Lyrics Maybe it's...

Letra The Weeknd – A Lesser Man

A Lesser Man - The Weeknd...

Letra Sadde – Miedo y Asco

Miedo y Asco Letra, Lyrics: Letra de...