Rema – Red Potion Lyrics

Rema – Red Potion (Lyric ) Letra Rema Rema – Red Potion (Lyric )
Rema – Red Potion (Lyric )
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love
Kirikiti-uh

I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation, wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(Shh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your kitty-kat

Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you— (e shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (wahala)
She want my d, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)

Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love
Uh-uh
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Advertisement

Mais Letrasas

Louisiana Boyz – About You (Lyrics & Video)

About You - Louisiana Boyz Lyrics I...

Louisiana Boyz – Lights Over Crazy Town (Lyrics & Video)

Lights Over Crazy Town - Louisiana...

Lykke Li – Lucky Again (Horse Meat Disco Remix) Lyrics &...

Lucky Again (Horse Meat Disco Remix)...

Louisiana Boyz – You Don’t No More (Lyrics & Video)

You Don’t No More - Louisiana...

Louisiana Boyz – Wish We’d Never Met (Lyrics & Video)

Wish We’d Never Met - Louisiana...

Cozi Zuehlsdorff – Like You Lyrics

Like You - Cozi Zuehlsdorff Lyrics Take...

Louisiana Boyz – Fastlane (Lyrics & Video)

Fastlane - Louisiana Boyz Lyrics Goodbye had...

2M – PASS (Lyrics & Video)

PASS - 2M Lyrics (Förr det var...

Louisiana Boyz – I Wanna Cry (Lyrics & Video)

I Wanna Cry - Louisiana Boyz...

Louisiana Boyz – Then There’s You (Lyrics & Video)

Then There’s You - Louisiana Boyz...

Louisiana Boyz – White Dress (Lyrics & Video)

White Dress - Louisiana Boyz Lyrics Never...

Louisiana Boyz – I Was Right (Lyrics & Video)

I Was Right - Louisiana Boyz...

Categoria

Real Boston Richey – The Type Lyrics ft. YTB Fatt

Real Boston Richey - The Type...

Rayvanny Ft Macvoice – MWAMBIENI Lyrics

Rayvanny Ft Macvoice - MWAMBIENI (...

Ráfaga, Maria Becerra – Mentirosa Remix Letra

Ráfaga, Maria Becerra - Mentirosa Remix...

Rémy – Poséidon Lyrics

Rémy - Poséidon ( Letra officiel)...

MC Cabelinho – Carta Aberta Letra

MC Cabelinho - Carta Aberta Letra MC...

Ritter Lean, Ski Aggu – HUSO Lyrics

Ritter Lean, Ski Aggu – HUSO...

Rels B, Kenia OS – Por Dentro Letra

Rels B, Kenia OS - Por...

Ryan Castro, Luis R Conriquez – PLEBITA Letra

Ryan Castro, Luis R Conriquez -...

RIKOTA – Nath Letra

RIKOTA - Nath Letras, Lyrics: RIKOTA...

RedHook – Tourist Lyrics

RedHook - Tourist (OFFICIAL MUSIC VIDEO)...

Reyamee – IWUI LAA Lyrics

Reyamee - IWUI LAA ( ...

Real Friends – When You Were Here Lyrics

Real Friends - When You Were...