Asake & H.E.R. – Lonely At The Top (Remix) Lyrics

Asake & H.E.R. – Lonely At The Top (Remix) [ Lyrics ] Letra ASAKE Asake & H.E.R. – Lonely At The Top (Remix) [ Lyrics ]
It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Ko kan mi, kan mi, kan mi
Out here on the road chasing my dream because I know
No one can chase it for me

Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb’omo lo
Gb’omo lo
Borokoto idi s’omo lo
S’omo lo
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey hear wetin people dey talk
People dey talk
Won te ge Asake l’еti lo
L’eti lo
They life na onе no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Verse 2
I can’t waste my time, for no one
I came in this life on my own
Baby, you worry ’bout you while I face my matter
I can’t rely on you, too much money and too much pride
Still can’t buy no peace of mind
Just count the blessings, I
Baby, I’ve been way too focused to be stressed
Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed
Oh, ooh

Olo-lolade maa n gb’omo lo
Gb’omo lo
Borokoto idi s’omo lo
S’omo lo
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey hear wetin people dey talk
People dey talk
Won te ge Asake l’eti lo
L’eti lo
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Outro
It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Out here on the road chasing my dream because I know
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Asake & Clayton William – Lonely At The Top (Lagos Mix) Lyrics

Asake & Clayton William – Lonely At The Top (Lagos Mix) ( Lyrics) Letra ASAKE Asake & Clayton William – Lonely At The Top (Lagos Mix) ( You, when I see your eyes
Done made up my mind that it’s your loving I choose
If I fuck up ah, na me full consign
If I do na me go lose
You do me things no woman really could
Even if I jonze me I no go fit to lose
I’m feeling you and I think you’re cool
Baby, if I jonze me I no go fit to lose ya (oh oh)
Omo me I no wan lose ya
I don’t wanna lose ya ah
I don’t wanna lose ya ah, ah, ah
(Even if I jonze me I no go fit to lose)
Give me all your time and I promise overdose
Haters demma gun make we wear bullet proof
I’m ready to do anything you go do
You dey make me smile anytime I look at you
Baby, hold me
I wanna be with you and you only
You can have my body, time and my money
As long as you dey loyal to me

I no go fit to lose ya
Omo me I no wan lose ya
I don’t wanna lose ya
I don’t wanna lose ya
(Even if I jonze me I no go fit to lose)
Give me all your time and I promise overdose
Haters demma gun (‘pondeck) make we wear bullet proof
I’m ready to do anything you go do
You dey make me smile anytime I look at you
Baby, hold me
I wanna be with you and you only
You can have my body, time and my money
As long as you dey loyal to me

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog