Kizz Daniel – Blood Is Thicker Lyrics

Kizz Daniel – Blood Is Thicker (Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel – Blood Is Thicker ( Lyrics Lyrics)
Verse 1
I woke up in a Benz and I left in a mustang
Big booty girls, na my external boothang
Last time I check I be veteran, Lui Kang
Bop to the song, It’s electrical fire
Compose song international local
My choice sound is Intentional
Broke off the band, thenI keep the band, lose guard
Broke up the girls and I chase the bag

Chorus
Blood is thicker than water
Please don’t take my charger
Pour me liquor and water
Mi casa, su casa
Some a dem call me local
But local jawo
And I can see my enemies
Fighting for me to pеrish

Post-Chorus
No competi competi
No competition pitipiti
No compеti competi
No competition pitipiti
No competi competi
No competition pitipiti
No competi competi
No competition pitipiti

Black mini jet with a crap owner
Sing fii di girls on a secular
Block off the boys wey no get mula
Block off the boys wey no get mula
London girl with a long throat
London boy wey dey watch porn
Lasgidi boy wey no dey dull
Update omo iya mi
Ama shi come
Fire

Chorus
Blood is thicker than water
Please don’t take my charger
Pour me liquor and water
Mi casa, su casa
Somebody call me local
But local jawo
And I can see my enemies
Fighting for me to perish

Post-Chorus
No competi competi
No competition pitipiti
No competi competi
No competition pitipiti
No competi competi
No competition pitipiti
No competi competi
No competition pitipiti
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kizz Daniel, Chike – Easy To Love Lyrics

Kizz Daniel, Chike – Easy To Love ( Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel, Chike – Easy To Love

You’re so easy to love
You’re so easy to love (So easy)
Oh baby, you’re easy to love

Baby, I don’t know what I do to make you love me, yeah
I don’t know, I don’t know
I don’t know, I don’t know oh
Baby, I don’t know what I do to make you kiss me, yeah
I don’t know, I don’t know
I don’t know, I don’t know oh

You make me wanna count my blessing
When I dey with you, no stressing
Omo mi, girl, you’re my blessing
My person, yes, my blessing
You make me wanna count my blessing
When I dey with you, no stressing
Omo mi, girl, you’re my blessing
My person, yes, my blessing

You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re easy to love
You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re easy to love

I no need to change my face
I no need to change my ways
I no need to run away
I don’t need to touch up (Touch up)
Oh my baby, oh my baby oh
This means you are easy to love, and easy to trust, and easy to dey with
My pretty thing, thing, thing, thing
Come to my rescue, free me please

You make me wanna count my blessing
When I dey with you, no stressing
Omo mi, girl, you’re my blessing
My person, yes, my blessing
You make me wanna count my blessing
When I dey with you, no stressing
Omo mi, girl, you’re my blessing
My person, yes, my blessing

You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re easy to love
You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re easy to love

I no need to change my face
I no need to change my ways
I no need to run away
I go play you Osadebe, Osadebe, Omadele
This means you are easy to love, and easy to trust, and easy to dey with
My pretty thing, thing, thing, thing
Come to my rescue, free me please

You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re so easy to love
You’re so easy to love
You’re so easy to love
Oh baby, you’re so easy to love

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kizz Daniel, Jalil, Jelani – Feran You Two Lyrics

Kizz Daniel, Jalil, Jelani – Feran You Two ( Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel, Jalil, Jelani – Feran You Two ( Lyrics Lyrics)
You want to record
Hmmn hmmn
Yea
So what do you want to say
Hmmn
And then what
Two of you cannot be singing at the same time
Jelani

Oya come come
You sing first
Sing first
Apple of my eye
The rhythm of my…

Apple of my eyes
The rhythm of my heart
I dey pray for you and you
Dey no go take your smile from you
I go stand before you
To cheer you up
And I go stand behind you
To back you up
I see your true intentions

That’s why I love you
That’s why I love you
You see my true intentions
That’s why you love me too
That’s why you love me too
When I plan I dey plan all of it for two
When I do I dey do all of these for two
When I love I love for two
And I know that you want me too
I see that you feran me and I feran you too
Kule kule kule kule
Kule kule kule kule
Kule kule
Apple of my eyes
Sunshine of my life
I dey pray for you guys
Them no go take your heart
I go dey awake o
When una dey sleep
I go watch from afar
Just incase you looking for me
I see your true intentions

That’s why I love you
That’s why I love you
You see my true intentions
That’s why you love me too
That’s why you love me too

When I plan I dey plan all of it for two
When I do I dey do all of it for two
When I love I love for two
And I know that you want me too
I see that you feran me and I feran you too
Kule kule kule kule
Kule kule kule kule
Kule kule

Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kizz Daniel – My G Lyrics

Kizz Daniel – My G Lyrics Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel – My G ( Lyrics Lyrics)
Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Ko kan aye what I do with my life
If you no like ka pe Fatima
Ko kan aye what I do with my money
If I go broke I go contain am
Thanks for your concern I get manager
So don’t worry about me worry about your hairline
Underaged but I’m still cashing out
E go shock you say I get money pass your fav

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Ko kan aye if you rubbish my talent
No be you I sing for no be your apartment
I can guess you stay with your mummy and daddy
At 35 eagba yi

Ko kan aye if I no win Grammy
If I no win Grammy I go still win Grammy
Repete repete to ma po bi Vitamin C
Matun tami si ooh for me

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own

Ko kan aye if you get 35 houses
Na only one house you go stay at once
And when you die them go sell all
Use the money buy motor
Bash am in one month
Ko kan aye
If I step on you go the next level
Aye ofe mago mago o
Yellow yellow

Oh ohohoh
My G sho lowo
Sho lowo tole spend on your own
My G omo dey your own
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kizz Daniel, Johnny Drille – Feran Mi Lyrics

Kizz Daniel, Johnny Drille – Feran Mi ( Lyrics Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel,
Feran mi
Girl I’ll stay with you
When make I come over oh
(Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there)

Baby girl, how you feeling?
I know you feeling lonely
But if you call me I go come
So many things I wan say to you
I wanna know all about you
And I wanna know the things you like
So if you call me I go come
So many things I wan say to you

Feran mi
Ma feran you
Girl I’ll stay with you
When make I come over oh
Feran mi
When I show your side
Girl I’ll stay with you
When make I come over

Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there

I no really like to dey vex for you (Oh no no)
Oh baby you are right and I am wrong
So make we kiss and make up
I no really like to dey lie to you
When I lie I dey confess oh
I no wan make my baby see me as an okprokoto, okpropkoto (Iye, ye)

Feran mi
Ma feran you
Girl I’ll stay with you
When make I come over?
Feran mi
When I show your side
Girl I’ll stay with you
When make I come over?
Feran mi
Ma feran you
Girl I’ll stay with you
When make I come over?
Feran mi
When I show your side
Girl I’ll stay with you
When make I come over?

Don’t you worry for me
I will find my way to you
Imagine I’m saying I dey
When I’m with you, with you
Don’t you worry for me
I will find my way to you
Imagine I’m saying I dey
With you, with you

Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there
Back up
Pack am for yansh
Put am for chest and pack am for there

Feran mi
I’ll feran you
Girl I’ll say with you
When make I come over
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Lyrics Kizz Daniel – Shu-Peru

Lyrics Kizz Daniel – Shu-Peru

Kizz Daniel – Shu-Peru (Official Visualizer) Letra, Lyrics:
Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
Peru, Peru
Shuperu, Peru, Peru

Who’s the musician? (Vado)
Who’s the technician? (Peru, Peru)
Who’s the producer? (Peru, Peru)

We dey do bad things for good reasons, you know (I know you know)
We dey do good things for bad reasons, you know (I know you know)
We no kill person
We no keep malice, yeah
We just won have some fun tonight
We are the happy people
We are the world (Ah-ah-ah)

I dey, I dey
I dey with you
Loca-, location
Send your location to me
Bena

I dey, I dey
I dey with you
Loca-, location
Send your location to me
Bena

Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
(Macham, Macham) Peru, Peru
Shuperu, Peru, Pe
(Macham) shuperu
Shuperu, shuperu, Peru, Peru
(Macham, Macham) Peru, Peru
(Macham) Shuperu, Peru, Pe

(Macham) Shuperu
Do you know the truth?
I am not a holy person, you are not holy too
So you put the war for warthog
Buff for Buffalo
Hyaa for hyena
We are the happy people
We are the world (Ah-ah-ah) a

I dey, I dey
I dey with you
Loca, location
Send your location to me
Bena
I dey, I dey
I dey with you
Loca, location
Send your location to me
Bena

Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
(Macham, Macham) Peru, Peru
(Macham) Shuperu, Peru, Pe
(Macham) Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
(Macham, Macham) Peru, Peru
(Macham) Shuperu, Peru, Pe

(Macham) Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
(I am not a holy person) Peru, Peru
(You are not holy too) Shuperu, Peru, Pe
Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
Peru, Peru
Shuperu, Peru, Peru
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Lyrics Kizz Daniel – RTID (Rich Till I Die) (Official Video)

Lyrics Kizz Daniel – RTID (Rich Till I Die) (Official Video)

Kizz Daniel – RTID (Rich Till I Die) (Official Video) Lyrics
[Intro]
Hallelu, hallelu, hallelu
No matter the matter, RTID
Hallelu (Kibo), hallelu, hallelu

[Verse 1]
Suffer, suffer for world (Amen)
Enjoy for heaven (Amen)
This thing dey happen, happen to anyone (Amen)
I come from nothing (Amen)
Enter many things (Ye, oh)
But this thing dey happen, happen to anyone, ye, eh (Kibo)
[Pre-Chorus]
I live the life that I love (Yes)
I love the life that I live
Tomorrow is not promised
But I will keep the things that I need (Yes)
Love is in the air, wear face mask (Wear face mask)
No matter the matter oh
I’ll be rich till I die

[Chorus]
Hallelu (Eh), hallelu (Eh), hallelu
I’ll be rich till I die (Eh)
Hallelu (Eh), hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die
Hallelu, hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die (Eh)
Hallelu (Eh), hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die

[Verse 2]
A plan is a (Is a)
Plan A (Eh)
Better plan is a (Eh)
Plan B (Yebo)
No pay, no gain
No face, no case
Lokeloke oh
Lokeloke
[Pre-Chorus]
I live the life that I love
I love the life that I live
Tomorrow is not promised
But I will keep the things that I need
Love is in the air, wear face mask (Wear face mask)
No matter the matter oh
I’ll be rich till I die (Yebo)

[Chorus]
Hallelu, hallelu, hallelu
I’ll be rich till I die
Hallelu, hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die
Hallelu, hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die
Hallelu, hallelu (Ahn-ahn-ahn), hallelu
I’ll be rich till I die

[Outro]
I live the life that I love (I love when you’re hating)
I love the life that I live (Na your hate dey give me money)
Tomorrow is not promised
But I will keep the things that I need
Love is in the air, wear face mask
No matter the matter oh
I’ll be rich till I die (Kibo)
Hallelu (Vado), hallelu (Great), hallelu
I’ll be rich till I die
You might also like
Embed
How to Format Lyrics
Cancel
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog