Ruger & BNXN – POE

POE Lyrics

[Intro: BNXN]
Ob’
Obah!!!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo

[Chorus: BNXN]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go

[Verse 1: Ruger]
Baddie
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
‘Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I’m God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I’m a good citizen of this continent
Arise o compa’
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh, back, oh
Come take another round, oh
Back oh. back oh

[Chorus: BNXN & Ruger]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo
Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

[Verse 2: BNXN]
Ani mo l’omo l’america na
Her papa na commodore
She like when I’m in control
Mo tun wa l’omo ni Ikate naa
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you

[Outro: Ruger]
Tunbo, tunbo
Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe

Shallipopi – ASAP

ASAP Lyrics

[Intro: Shallipopi & Alhaji Waziri Oshomah]
[?]
(Signal)
Ayy, na e be, clear road o
Only one Pluto Presido
They call me Shallipopi
(Yo, X)
Say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Way (Ki—), way

[Pre-Chorus]
Network slow (Eh), no mean say Wi-Fi disconnect (Clear)
Do you know who you are talking to? (Know what?)
Watch your mouth or I go wear you five hundred for your chest, I want war
I no want peace, I want war (Eh)
Giving only hit and they say they want more (Voltage)
Na we surround you, na who you wan call? (Confirm)
Kor, kor, kor, who is knocking at the door? (Who’s there?)

[Chorus]
ASAP, we go run am ASAP (Say)
Na fast delivery, we go run am ASAP (ASAP, no go dey)
ASAP, we go run am ASAP
Na we dey deliver, we go run am ASAP (ASAP)
ASAP, we go run am ASAP (Say)
Na fast delivery, we go run am ASAP (ASAP, eh)
ASAP, wе go run am ASAP (Say)
Na we dey delivеr, we go run am ASAP (Eh, ASAP, confirm)

[Verse]
ASAP (Eh), we go run am ASAP (Okay, clear)
I nor dey sleep house, steady chasing paper (Problem)
Very focused on the money, you can call me later (Clear)
I don’t chase no bitch, you can ask Anita (See am)
Na Shalli dey write but na Shakespeare dey shake (Eh)
I’m the greatest philosopher, ain’t no time for debate (No debate)
Wise like a tortoise, only few can relate (Eh)
Order Azulbeke, money dey liquidate (Confirm)

[Pre-Chorus]
Network slow, nor mean say Wi-Fi disconnect (Eh)
Do you know who you are talking to? (Wahala)
Watch your mouth or I go wear you five hundred for your chest, I want war (Clear)
I nor want peace, I want war (Eh)
Giving only hit and they say they want more (Confirm)
Na we surround you, na who you wan call? (Clear)
Kor, kor, kor, who is knocking at the door? (Who’s there?)

[Chorus]
ASAP, we go run am ASAP (Eh)
Na fast delivery, we go run am ASAP (ASAP, confirm)
ASAP, we go run am ASAP (Say)
Na we dey deliver, we go run am ASAP (ASAP, eh)
ASAP, we go run am ASAP (No go dey)
Na fast delivery, we go run am ASAP (ASAP, eh)
ASAP, we go run am ASAP (Say)
Na we dey deliver, we go run am ASAP (ASAP, wahala)

[Outro: Alhaji Waziri Oshomah]
[?]
Play that shit back ASAP