Kizz Daniel – Flex Lyrics

Kizz Daniel – Flex ( Lyrics) Letra KizzDanielVEVO Kizz Daniel – Flex ( Lyrics Lyrics)
Yo

Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon)

Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh

Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes), babes from UK?
Sh′oma le mi lole? (No), tinba fa gobe (no)
Can I touch your ekele? Ekele to ni Ikebe

Island boys (yes), wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money? My kind money
Oluwa loni ganja, iwin loni igbo nla
Vado loni vibe, Fela loni Shrine

I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh

See, I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body, oh-oh

I don’t know
K′aya fun won (k’aya fun won)
Se k’aya fun won oh?
K′aya fun won (k′aya fun won)
Se k’aya fun won oh?
K′aya fun won (k’aya fun won)
Se k′aya fun won oh, ah?
(Owo lowa l’Opay, ah)
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Deixe um comentário

O seu endereço de e-mail não será publicado. Campos obrigatórios são marcados com *