Kcee & Oxlade – I Pray Lyrics

Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer) Letras, Lyrics: Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer)
Jaysynths
Give them the fire

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Repeter, repeter
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
We dey play e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head

I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don tey

Umunna
Ebe ahzia
Umunna
Ebe ahzia
Umunna

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
Because I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Omo we don drop lamba
Kcee and Oxlade banger

Where be you dey?
When I dey for ‘Lere, mi o ki n sun’le o
And you can ask Kunle
Won fe sun le but mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them dey feel me for America down to Malay
Them ah tell me say Ola tete wa’le
Them wanna get me laid like Omah Lay

O de ma le o, se fe ta le o?
‘Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, ko si pampe o
And all over the world, them give me shante o
Esa ni milli ba de o
Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me
Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no geti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Eeee money
Sir kcee Limpopo banger
Kcee and Oxlade oh banger
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Oxlade – INTOXYCATED Lyrics ft. Dave

Oxlade – INTOXYCATED (Lyrics video) ft. Dave Letra OxladeVEVO Oxlade – INTOXYCATED (Lyrics video) ft. Dave
Intro: Oxlade
Oh-oh-oh-oh, ay, yeah-yeah
Dey here so, here so
Kilode

Verse 1: Oxlade
It’s early in the mornin’, grab my phone
Lookin’ at my Insta’ how the thing go
Saw my shawty with another bro
Oh my goodness, she’s a ho

Pre-Chorus: Oxlade
I don’t know what you wanna hear from me
Big wide waist for me
‘Cause you been on my mind constantly
Where your conscience? Baby ma lo koba mi, ba mi
I for take you overseas, me and you for be like five and six
Y’lookin’ me down with your prayin’ mantis, eh-eh

Chorus: Oxlade
Why won’t I feel intoxicated?
Shawty just been duckin’ for the pay check
I feel like love is overrated, oh
‘Cause tell me why you got me so so wasted?
So faded, oh
I feel intoxicated
Shawty just been duckin’ for the pay check
I feel like love is overrated, oh
‘Cause tell me why you got me so so wasted?
So faded, oh

Verse 2: Dave, Oxlade & Both
We were like Romeo, Juliet if their families got along (Got along)
Chinedu, tell me what we gon’ do? (Gon’ do?)
Huh? Life comes at you fast
See you on holiday, only snap one glass
One view, thought your friends would come too
Tell me why I’m seein’ your girls in London
Got me in a pickle, a little conundrum
I don’t wanna make assumptions
I called you, why you gon’ text me? It’s better you kill me (Why? Oh, why? Oh, why?)
Better you arrest me, badman stress
Woman or woman nuh fit stress me
You coulda taught me, see the way you test me
You see the way so sure me just so cold
Love’s easy to find, harder to hold
Most stories end and start with a phone
Oluwademilade, she was half of my home
Oxlade (Broski), you know my girl, Denise
A year younger than man from east
She got the tribal mark and she used to be friends with peace (Ou lo lo)
Oh, let me know peace
She wan chop my garri and peas
It’s what I’m lookin’ if I’m headed to the streets
That’s why I’m intoxicated, like what these girls want from a—

Pre-Chorus: Oxlade
I don’t know what you wanna hear from me
Big wide waist for me
‘Cause you been on my mind constantly
Where your conscience? Baby ma lo koba mi, ba mi
I for take you overseas, me and you for be like five and six
Y’lookin’ me down with your prayin’ mantis, eh-eh

Chorus: Oxlade
Why won’t I feel intoxicated? Ohh
Shawty just been ducking for the pay check, oh
I feel like love is overrated, oh (Ohh)
‘Cause tell me why you got me so so wasted? (Why you got me)
So faded, oh
I feel intoxicated (Feel intoxicated)
Shawty just been ducking for the pay check (No, no, no)
I feel like love is overrated, ohh
‘Cause tell me why you got me so so wasted?
So faded, ohh

Outro: Oxlade
Oxlade, oh-oh
She original ganja planter, superstar
Ooh-ooh, master, no-no (Ooh, no-no)
Ere beri, oh, no
Ricky baby, Santan Dave, ooh, so Santan Dave
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Lyrics Chiké, Oxlade – Spell [Remix]

Lyrics Chiké, Oxlade – Spell [Remix]

Chiké, Oxlade – Spell [Remix] (Official Video) Lyrics
Ouuuu eh
Oh na
Girl
Sooo
Oh oh

Made a promise to myself
I go face my front
I don resolve
I no fit look back
But the way wey you suddenly change my mind
E dey one kind
Oh the truth be say
I no use my eye
Uh the truth be say
I no use my eye

She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah

I no fit deny
I no fit deny
She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny

This kind of love dey totori
Medicinal for my body
(Girl I’m)
Analyzing this your body
I no fit deny

(Oh no)
Dangbana shock me for body
This kind of love dey cause konji
(You dey)
Mesmerize me with your body
I no fit deny
(Oh no)
With the way you smile
And you shine your 32
E dey make me happy too
E dey make me feel over the moon
Oh
I no fit deny
Omalicha how you dey do am

She cast a spell on me
(She cast a…)
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny oh)
I no fit deny

She cast a spell
Ebelebe
She knack me otumokpo
(I no fit deny)
She cast a spell oh
Spell oh
(I dey feel am dey work)
I no fit deny
I no fit deny

She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny)
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am for body
(I dey feel am)
I no fit deny
I no fit deny

Oh no
I no wan do
Oh I no wan do
I no wan do again
I no wan do

Oh
I no wan do
I no wan do
I no wan do again
I no wan do
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog