REMA – Holiday Letra

Holiday – REMA Letra:

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I’m make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Rema – Calm Down

Rema – Calm Down Lyrics
Calm Down Lyrics, Letra:

Intro
(Vibez)
Another banger

Chorus
Baby, calm down oh-oh, calm down oh-oh
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta oh-oh, Fanta oh-oh
If I tell you say, “I love you”, no dey form yanga, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hm-hmm

Verse 1
I see this fine girl, for my party she wear yellow
Every other girl they dey do too much but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow
Who you come dey form for? (Mhmm)
Why you no wan conform? (Mhmm)
Then I start to feel her bum-bum, (Mhmm)
But she dey gimme small, small
I know say she sabi pass that one, one (Mhmm)
But she feeling insecure
‘Cause her friends go dey gum her like chewing gum (Mhmm)
Go dey gum her like chewing gum, wu-woah
Chorus
Baby, calm down oh-oh, calm down oh-oh
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta oh-oh, Fanta oh-oh
If I tell you say, “I love you”, no dey form yanga, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hm-hmm

Verse 2
As I reach my house, I say make I rest small, oh-woah (Make I rest small, oh-woah)
As me I wake up na she dey my mind, oh-woah (Na she dey my mind, oh-woah)
Day one, day two-wo, I no fit foc-o-us (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up (I say make we link up)
As I start to dey tell her how I feel, now my heart dey race
Baby girl if you leave me, I no go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi, you feel my pain, yeah-yeah