Kcee & Oxlade – I Pray Lyrics

Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer) Letras, Lyrics: Kcee & Oxlade – I Pray (Lyrics Visualizer)
Jaysynths
Give them the fire

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Repeter, repeter
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
We dey play e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head

I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don tey

Umunna
Ebe ahzia
Umunna
Ebe ahzia
Umunna

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
Because I no getti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Omo we don drop lamba
Kcee and Oxlade banger

Where be you dey?
When I dey for ‘Lere, mi o ki n sun’le o
And you can ask Kunle
Won fe sun le but mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them dey feel me for America down to Malay
Them ah tell me say Ola tete wa’le
Them wanna get me laid like Omah Lay

O de ma le o, se fe ta le o?
‘Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, ko si pampe o
And all over the world, them give me shante o
Esa ni milli ba de o
Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me
Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan

Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)
‘Cause I no geti problem
Iwalakolombo (Oil)
Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem
And ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Eeee money
Sir kcee Limpopo banger
Kcee and Oxlade oh banger
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kcee – Tuesday Lyrics

Kcee – Tuesday ( Lyrics ) Letra KCEE Kcee – Tuesday ( Lyrics )
JaySynths
Give them the fire aah

Who be the girl
Wey dey scatter my dada oh oh
Shawty give me whine
I dey mental oh
Omo I go spray you my kpa kpa oh
(Kpa kpa oh)
Who be the girl
Wey dey scatter my dada oh oh
Shawty give me whine
I dey mental oh
Omo I go spray you my kpa kpa oh
(Kpa kpa oh) (uh ehhh)

Tuesday
I met this girl on a Tuesday
She give me digit on Tuesday
Say make call on a Tuesday
Tuesday
I met this girl on a Tuesday
She give me digit on Tuesday
Say make call on a Tuesday (uh ehhh)

Kpokom
Oya Knack am for them like kom kom
Omotena girl you be ko ko
Omo you go dance you go konto
(Aaah yeah-a)
Kpo kom
Oya Knack am for them like kom kom
Omotena girl you be ko ko
Omo you go dance you go konto
(Aaah yeah-a)
Okwa maka love
Okwa maka love
Your body so divine
Girl I wanna hold something
Give me girl make I hold something
Okwa maka love
Okwa maka love
Your body so divine
Make me wanna hold something
Give me love make I hold something (yeah-a)

Valentino
Head to my toe
Say na Valentino
Baby whine oya balance (oh)
Baby whine you dey balance (oh ahh)
Oya
Valentino
Head to my toe
Say na Valentino
Baby whine oya balance oh
Baby whine you dey balance (oh ahh)

Ehyeen
Kilele
Chekele
Ahh yeah-a
JaySynths
Give them the fire aah

Wulu Wulu
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog

Kcee – Ojaginger Lyrics

Kcee – Ojaginger ( Lyrics ) Letra KCEE Kcee – Ojaginger ( Lyrics )
Intro
Kcee limpopooooooooooo
Wuwuwuwu
Jaysynth give dem d fireeeeeeee
E money
Ikwe

(indigenous flute playing)

Verse 1
I need a little lemon and ginger (Jor-jor-jor)
She got a vibe
She got a vibe Mamacita
(Oh no)
Back inna the days I dey see her for Shitta
(Jekonmo, jekonmo)
Oh my God the way you move, Senorita

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Let’s go!

Verse 2
Is like a dream come through (Ok)
I got a lot of people confused (Je’konmo)
Badman K on cruise
Sipping on my gin and juice (Oh no)
So when I peep outside my window (Wetin you see)
I see the party, everybody dey scatter (Normal)
They put my song on replay, dey dance am

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Let’s go!

(Oja Flute playing..)
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog